ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
Fear women oo!! ๐๐
192,298 ๆฌก่ง็ โข 1 ๅคฉๅ โขvia X (Twitter)
33 ๆก่ฏ่ฎบ

I fit gree everything wey she talk which one is I dropped out I go vex ehn

Make i help her complete the lie๐๐๐๐He dropped out in 300 level and all the girls in his class mocked him so he vowed to scatter all their relationshipsโฆ.

These guys mumu I swearโฆ person way be say they should pound wetin no good for her toto for weeks or months before doing this lolโฆ These guys no get OT at allโฆ Why she no go call u her course mateโฆ Bunch of mumu lolโฆ

na skit be this nau

Werey talk say my course mate ๐

Una still Dey Get Time For Girls ? +234 girls? Come on guys i thought ๐คฆ๐พโโ๏ธ I just like as am uninterested with them or in them. If i need kanck i order one for ovn, we dey early momo by 5-6am come dey go. I have no internal Space to have feelings for this Female gender in Nig.

I remember when we were writing our last papers in uni and I was just sitting with my babe then doing some revisions before the exam and suddenly a call came in and the guy asked who she was with and she was like "Nothing much, just here doing revisions with one of my class boy"

Nice skit

Btw the two guys, one of them is so pained but still laughing and one might go back and still continue dating her. In the end the girl is very good at lying

Girl no gree oo

"Same girl" supposed to dey play for the background

Omo na Una Dey reason woman sha, way be say normally una suppose just plan gangbang for her head

Okay she no rate that second guy at all or nah just content

Lol, the guy driving is funny. You already have evidence & someone outrightly lies to your face without fear. Why are you asking them their reason for lying? What are you going to do with that information?

No be skit ? No be Mujagah that?

Is this real or content?

Course mate mapaminaw ๐ ๐

Before!! Course mate nah, when she don see ride ๐คฃ ๐

My guy head spark ๐งจ ๐

Werey first comot cap ๐งข

Make God help person ๐

Na the one wey ona know be that Them plenty wey she day date ๐๐

the guy first remove him cap make him hear well๐คฃ๐คฃ

She won choose who get money pass

Igbo women ??? No worry ๐

Na Ekpoma girl she be ...

I learnt funny things about this video ๐ 1. Money isn't everything sha.. 2. Even if you're rich and takes care of your girlfriend, still don't trust her fully 3. Women no get spec jsyk But e be like sey the guy for the back sit go sabi knack pass the guy wey dey front oh ๐

@farukgarba_1 Course mate keh๐๐๐

Gonlisten to Same girl by usher and r Kelly

๐

๐๐๐๐๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐ญ

Guys should do more of this. Men keep quiet alote
