Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Fear women oo!! ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

192,298 Aufrufe โ€ข vor 1 Tag โ€ขvia X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Oshinaike Ayomide โ„ข๏ธ
Oshinaike Ayomide โ„ข๏ธvor 1 Tag

I fit gree everything wey she talk which one is I dropped out I go vex ehn

Profilbild von SAMMAS-SAULT ๐Ÿคธ๐Ÿฝ
SAMMAS-SAULT ๐Ÿคธ๐Ÿฝvor 1 Tag

Make i help her complete the lie๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚He dropped out in 300 level and all the girls in his class mocked him so he vowed to scatter all their relationshipsโ€ฆ.

Profilbild von Ayzzz
Ayzzzvor 1 Tag

These guys mumu I swearโ€ฆ person way be say they should pound wetin no good for her toto for weeks or months before doing this lolโ€ฆ These guys no get OT at allโ€ฆ Why she no go call u her course mateโ€ฆ Bunch of mumu lolโ€ฆ

Profilbild von DR.๐•ฏ๐–—๐–Š๐Ÿคž๐Ÿฝ
DR.๐•ฏ๐–—๐–Š๐Ÿคž๐Ÿฝvor 1 Tag

na skit be this nau

Profilbild von Black โœจ๐Ÿ–ค
Black โœจ๐Ÿ–คvor 1 Tag

Werey talk say my course mate ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Westside
Westsidevor 1 Tag

Una still Dey Get Time For Girls ? +234 girls? Come on guys i thought ๐Ÿคฆ๐Ÿพโ€โ™‚๏ธ I just like as am uninterested with them or in them. If i need kanck i order one for ovn, we dey early momo by 5-6am come dey go. I have no internal Space to have feelings for this Female gender in Nig.

Profilbild von Augustine Jude | Graphics designer.
Augustine Jude | Graphics designer.vor 1 Tag

I remember when we were writing our last papers in uni and I was just sitting with my babe then doing some revisions before the exam and suddenly a call came in and the guy asked who she was with and she was like "Nothing much, just here doing revisions with one of my class boy"

Profilbild von SCOREpion ๐Ÿฆ‚โšฝ๐Ÿ”ฅ
SCOREpion ๐Ÿฆ‚โšฝ๐Ÿ”ฅvor 1 Tag

Nice skit

Profilbild von besom
besomvor 1 Tag

Btw the two guys, one of them is so pained but still laughing and one might go back and still continue dating her. In the end the girl is very good at lying

Profilbild von Chidi Okoene
Chidi Okoenevor 1 Tag

Girl no gree oo

Profilbild von Rowyal
Rowyalvor 1 Tag

"Same girl" supposed to dey play for the background

Profilbild von Big Manchi
Big Manchivor 1 Tag

Omo na Una Dey reason woman sha, way be say normally una suppose just plan gangbang for her head

Profilbild von BIG JAM ๐Ÿฆ…โœจ๐ŸŒš
BIG JAM ๐Ÿฆ…โœจ๐ŸŒšvor 1 Tag

Okay she no rate that second guy at all or nah just content

Profilbild von Uche
Uchevor 1 Tag

Lol, the guy driving is funny. You already have evidence & someone outrightly lies to your face without fear. Why are you asking them their reason for lying? What are you going to do with that information?

Profilbild von VaPTAIN
VaPTAINvor 1 Tag

No be skit ? No be Mujagah that?

Profilbild von MZANSI AWAKe
MZANSI AWAKevor 1 Tag

Is this real or content?

Profilbild von trader_ psychologist _
trader_ psychologist _vor 1 Tag

Course mate mapaminaw ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…

Profilbild von Cruiidd
Cruiiddvor 1 Tag

Before!! Course mate nah, when she don see ride ๐Ÿคฃ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von Iyanda Arsenal ๐Ÿ‘‘๐Ÿš€
Iyanda Arsenal ๐Ÿ‘‘๐Ÿš€vor 1 Tag

My guy head spark ๐Ÿงจ ๐Ÿ˜‚

Profilbild von ENEMONA โš™๏ธ๐Ÿฆ…
ENEMONA โš™๏ธ๐Ÿฆ…vor 1 Tag

Werey first comot cap ๐Ÿงข

Profilbild von MullaBoy Official
MullaBoy Officialvor 1 Tag

Make God help person ๐Ÿ’”

Profilbild von GL Nation ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
GL Nation ๐Ÿ‡จ๐Ÿ‡ฆ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Tag

Na the one wey ona know be that Them plenty wey she day date ๐Ÿ˜‚๐Ÿ’”

Profilbild von mummy's boy
mummy's boyvor 1 Tag

the guy first remove him cap make him hear well๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Profilbild von Ghost ๐Ÿ‘ป
Ghost ๐Ÿ‘ปvor 1 Tag

She won choose who get money pass

Profilbild von Kevin
Kevinvor 1 Tag

Igbo women ??? No worry ๐Ÿ˜‚

Profilbild von A D E Y E M I
A D E Y E M Ivor 1 Tag

Na Ekpoma girl she be ...

Profilbild von Yah bueze
Yah buezevor 1 Tag

I learnt funny things about this video ๐Ÿ˜‚ 1. Money isn't everything sha.. 2. Even if you're rich and takes care of your girlfriend, still don't trust her fully 3. Women no get spec jsyk But e be like sey the guy for the back sit go sabi knack pass the guy wey dey front oh ๐Ÿ˜‚

Profilbild von MANZO Jr.
MANZO Jr.vor 1 Tag

@farukgarba_1 Course mate keh๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Sheikh Samuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ
Sheikh Samuel ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌvor 1 Tag

Gonlisten to Same girl by usher and r Kelly

Profilbild von ่พพ็ฑณๆ™ฎ็ฝ—
่พพ็ฑณๆ™ฎ็ฝ—vor 1 Tag

๐Ÿ˜‚

Profilbild von AJ โ˜˜๏ธ
AJ โ˜˜๏ธvor 1 Tag

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Profilbild von Atsu๐Ÿ˜‡
Atsu๐Ÿ˜‡vor 1 Tag

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜ญ

Profilbild von Aisosa ๐Ÿ‘ฝ
Aisosa ๐Ÿ‘ฝvor 1 Tag

Guys should do more of this. Men keep quiet alote

ร„hnliche Videos