Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fear women oo!! 😂😂
192,298 просмотров • 1 день назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

I fit gree everything wey she talk which one is I dropped out I go vex ehn

Make i help her complete the lie😂😂😂😂He dropped out in 300 level and all the girls in his class mocked him so he vowed to scatter all their relationships….

These guys mumu I swear… person way be say they should pound wetin no good for her toto for weeks or months before doing this lol… These guys no get OT at all… Why she no go call u her course mate… Bunch of mumu lol…

na skit be this nau

Werey talk say my course mate 😂

Una still Dey Get Time For Girls ? +234 girls? Come on guys i thought 🤦🏾♂️ I just like as am uninterested with them or in them. If i need kanck i order one for ovn, we dey early momo by 5-6am come dey go. I have no internal Space to have feelings for this Female gender in Nig.

I remember when we were writing our last papers in uni and I was just sitting with my babe then doing some revisions before the exam and suddenly a call came in and the guy asked who she was with and she was like "Nothing much, just here doing revisions with one of my class boy"

Nice skit

Btw the two guys, one of them is so pained but still laughing and one might go back and still continue dating her. In the end the girl is very good at lying

Girl no gree oo

"Same girl" supposed to dey play for the background

Omo na Una Dey reason woman sha, way be say normally una suppose just plan gangbang for her head

Okay she no rate that second guy at all or nah just content

Lol, the guy driving is funny. You already have evidence & someone outrightly lies to your face without fear. Why are you asking them their reason for lying? What are you going to do with that information?

No be skit ? No be Mujagah that?

Is this real or content?

Course mate mapaminaw 😅😅

Before!! Course mate nah, when she don see ride 🤣 😂

My guy head spark 🧨 😂

Werey first comot cap 🧢

Make God help person 💔

Na the one wey ona know be that Them plenty wey she day date 😂💔

the guy first remove him cap make him hear well🤣🤣

She won choose who get money pass

Igbo women ??? No worry 😂

Na Ekpoma girl she be ...

I learnt funny things about this video 😂 1. Money isn't everything sha.. 2. Even if you're rich and takes care of your girlfriend, still don't trust her fully 3. Women no get spec jsyk But e be like sey the guy for the back sit go sabi knack pass the guy wey dey front oh 😂

@farukgarba_1 Course mate keh😂😂😂

Gonlisten to Same girl by usher and r Kelly

😂

😂😂😂😂😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣😭

Guys should do more of this. Men keep quiet alote
Похожие видео
Sensitive content
Fear women 😂😂😂😂
Vee♥️
116,586 просмотров • 8 месяцев назад
