Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
feeling cute, might delete later 😚🔥
22,294 просмотров • 4 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

Feeling delete, might cute later *

🤣🤣🤣

Make he no give birth to girl abeg. No female child deserves this 😤

stop abeg

throw

Big Omo Akin for my cs keh 😳

Fooling at 30 is a choice 💔

As he won carry face up dey cut the camera 😭😂

Kilowowor

No be everybody God create in his own image Joor 😂💔

kilo kilomene

This wasted effort from the barber still the face no change

There was a reason dem cut the video immediately the ameoba raise his head 😂😂

Mavo fine pass you and your next coming generation with dirty dread 😂

@xquire147 No leave him neck o 😂😭

@WarriorMafia__ No be juju be that 😂😂

Abeg I dey smoke, I no wan choke 😂😭

If u delete am, make I bend 😹

Who don worwor don worwor, no matter the angle 😒

@xquire147 Please delete now 😭

Leave Kilo gbede alone Epa 😂🤲

😂😂

Kiloworwor 😂😂😂

Warey 😩

You look cute 🙂↔️🙂↔️

See his big head 😂

Guy leave mavo naaa 😂😂😭💔

😂😂

Wetin de worry u😂

Make him no pick you oh😂

Bro! Abeg na 😭😂

Na only step mother fit love this kind face

Mavo

🥜 😭 😂

God go punish you Ola 😂😭😢🤣

😭

@xquire147 Kolo mene

No be headies be this?

Head go dey ache am like mad
Похожие видео
Sensitive content
feeling cute, might delete later Landing the flying-machine
Javanshir
49,966 просмотров • 2 лет назад
Sensitive content
felt cute might delete later
Parody Belle/Bunny Delphine
221,984 просмотров • 1 месяц назад
Sensitive content
Felt cute might delete it later 🫣
Zainab Ayaz
10,977 просмотров • 11 месяцев назад
