Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Feelings are mutual, wait for it😍🫢😂
42 Kommentare

Nah for only Nigeria movies E dey happen

lol 😂

Yes nah

lol 😂

Wetin be this one again?? No vex me

lol single girl and Anger issues ehnnn😂

Both of them dey mad

Two of the dey crase

Single life ehnn😂

What is this

Sorry sir🥺🥺😂

It makes me sad that I’m not good looking and no money 🥲

Hmmm 2 problems for 1 man🥺🫢

E be as e get ooo 🥲🥲

E go soon clear man

Amen

If your relationship is like this there’s nothing to be happy about ooo. Una dhey use toxicity catch cruise.

Rubbish.... they be like those tik tok love birds..

Rederede in Oba Solomon voice

I love this app

I only see 2 mumu that need medical attention asap

No be preek he suppose snap 😂😂

Someone expects me to actually sit down an download this nonsense and watch 🤦😂, nollywood fell off big time, what sort of nonsense is this

Both of them get airtime o

This thing trigger my anger 😠 Take this down now

A fool will keep being a fool after seeing movies like this.

Dem no get work😁

@grok what is the title of this movie

Wetin be this childish thing 🤦🏾 Hope say na Ghana movie be this and no be Hollywood

Gpy2

Wetin be dis rubbish I just watch 😂

How can you tell me this story?

This movie is for 5 years old

Them dey crazy 😒

Who sit down write this story cos wtf😂

As a man your post should be about money nor chest, dis guy na werey

Some of us have stopped WhatsApp from showing us status 😂😂. Take away the attention from them

Seems Tinubu economy no reach these people side.

@grok what’s the title of the movie?

Two mad people. Mboa mienu dragon ne raccoon

Una wan turn twitter to facebook smh 🤦♂️

What is doing the two of them😂😂
