Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Female version of “Chop Wire” 🤣🤣🤣
477,894 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)
Комментарии: 11

BIG Dee1 год назад
Oyinbo wey be say na 50/50 dem Dey do😂😂 body go tell am soon no fear

Solar Heavy1 год назад
whoa thats crazy but have you heard this?

Huncho1 год назад
See as the werey Dey smile ewoooo😩😂

𝙿𝚛𝚒𝚍𝚎 𝚘𝚏 𝙻𝚊𝚐𝚘𝚜1 год назад
Na mannequin dey her back?

🐐1 год назад
something like this

Øx Shīfù1 год назад
So na the man be wire😂

Sandraggon1 год назад
Bro just smiling and remembering the era when he could have just bought this shii

‘CHUKWUKADIBIA’1 год назад
Pain am ke! As u be like kpanla fish so?

PALMELERIN🇳🇬🥶1 год назад
See as the man dey look

fizzy1 год назад
So na your grandpa mate sweet you to marry

Dikqa1 год назад
God they create oo, see contrast ..
Похожие видео
No chop am na world champion 🤣🤣🤣 I chop am 3 times
Emerald 💚 هداية
73,569 просмотров • 5 месяцев назад
