正在加载视频...
视频加载失败
FEMI KUTI ! LEGEND ✊🫡❤️
27 条评论

We need contribute money conduct DNA to confirm Seun’s identity 😭

Egbon no vex oo. Oya e no go better for FEMI kuti join..

Na that Seun kuti dey talk nonsense he no sabi talk at all😑😑😑😑

There was a time Femi ban Seun from entering The New African Shrine, they pleaded with Femi to allow him access to the shrine early 2000. Nah this foolish character of Seun make Femi ban am that year.

Uncle Femi Kuti will be so disappointed with what Seun kuti brought to their family name.

Among all fela’s children this who I respect most

Seen is just jealous that other artists are using his birthright and are more successful at it. He has tried ans tried no brekthorugh

A wise man in every sense of it. They're probably regretting the carelessness of their Father now, for not wearing a condom with mama Seun 😅

He support With his heart He doesn't charge money for felabration He honours him What more do you want from him???

Na this one close to fela pass o That Seun na like 12 years old when fela kpai o

@WizkidtheLegend TRUE LEGEND

You are the real son of Fela with brains ❤️🫡

Hope say una dey hear am... You don't push Wizkid to the wall and expect him not to say a word .. no

Legend una legend wey no fit caution hin brother to stay away from mad#nesss

I go lie for you Is wizkid is like family like enemy also 🤣

Why femi no Dey make noise like Sean una no reason am say that guy no get sense

@kurkoka come and see o

I for tag onyemate for this post that werey man

Brother Femi on the contrary pls go and caution your bro or give him his medicines

@grok when did fela kuti died

and the same Wizkid cannot address his fans 🤡 he went on to still disrespect the Fela that his son is complaining about

Shey una de watch this video and una de hear 😂 Wizkid is great fr man

Celebrity lifestyle e no easy. GOAT lifestyle e no easy

Uncle Femi go live long.

If we look am well ... That Seun na omo ale

@lekwiz01 Na the only real son of Fela kuti be Femi Kuti, make dem check that old man Seun and de other Pig sister maybe na intruder them be😭😭😫😂😂

Wizzy Dey mad , fela na e papa
相关视频
Sensitive content
🙏✊🫡🇵🇸❤️
Johann Spischak
64,127 次观看 • 1 年前
