Loading video...
Video Failed to Load
FERRAN TORRES come outside #psg #ligue1
46,019 views • 9 days ago •via X (Twitter)
31 Comments

Haffa you sef know say we scam PSG abi?😂 No cast am my bro 😂

Barcelona fans errr una saabi this Banter wela😭😭😂😂🤣🤌💔

He went there and they became so bad 😭

I can't wait to play against this idiot after he cost us everything last season 😑

My Joy giver 😭😂😂

Since that boy joined PSG their life just spoil anyhow

😭😅😅😅

Today's a joyful day for Kombo

Ferran Abeg perform well. Na for champions league we need your default setting no be now

Hallelujah the unfortunate has gone out of our life

Make Una leave this man alone . This kind banter Dey pain

I’m not even hate watching him because he will hate watch him self and I don’t care

You scammed PSG

Yu just dey make urself happy.. why are yu rushing🌝 chill till ending of the season

27 minutes played and you set camera begin talk , have some shame man

Dey go loan am next season😂

Enjoy Ur world class striker PSG😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣

You Dey hate watch Ferran ? 😂😂😂 na wa oo

Very anyhow player 😭😁😁😁😁😁😁😁

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

PSG just dey cut ticket oo 😭

Waybill this phone wey you hold for hand gimme now 😂

Useless better otele 😂

Baba leave fraudran torres Araujo keep cleansheet for e first start

😂 Ferran Torres dey rent space for your head, meanwhile PSG just collected 2–1. 😭😭 Focus on your own club abeg! 💀🔥

😂🤣🤣🤣🤣🤣

Big utele🤣🤣🤣

Big otele😂

See as you the drag ferran Torres when Chelsea the drag Enzo fenandez come do video ooo

HIM AND PSG NEVER SEE ANYTHING I NEVER SURE SAY THEM GO WIN MATCH

Bruh this guy worst




