Loading video...
Video Failed to Load
🚨FIDO NEW SNIPPET How’s it Sounding??
101,751 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

Sunshi91 year ago
No be the same song when he just release he Dey sing again so. ?? And that producer Dey there dey dance , wetin concern am he don collect beat money 😂🤣

♟️1 year ago
Afro murmuring

Premium1 year ago
Have the best experience on X.

ALAGA1 year ago
lazy artiste, he suppose don drop EP on that JOY IS COMING wave. fumbled his era already lol

真主至大💝1 year ago
Kuku drop only beat

Ft Ozune1 year ago
Na only 1 hit people like this Dey get

Lana is kyle 🦅🦅🦅🦅🦇🦇1 year ago
Why is it sounding like with you 😂😂😂

Binary1 year ago
This guy too sabi. A lot of people slept on money moves.

karsie1 year ago
Bro copied joeboy song called SMH feat tempoe

ToNey 👤1 year ago
Why e dey use same beat every time smh

lcvado1 year ago
Gbedu 💯
