Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🚨FIDO NEW SNIPPET How’s it Sounding??
101,751 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
11 Kommentare

Sunshi9vor 1 Jahr
No be the same song when he just release he Dey sing again so. ?? And that producer Dey there dey dance , wetin concern am he don collect beat money 😂🤣

♟️vor 1 Jahr
Afro murmuring

Premiumvor 1 Jahr
Have the best experience on X.

ALAGAvor 1 Jahr
lazy artiste, he suppose don drop EP on that JOY IS COMING wave. fumbled his era already lol

真主至大💝vor 1 Jahr
Kuku drop only beat

Ft Ozunevor 1 Jahr
Na only 1 hit people like this Dey get

Lana is kyle 🦅🦅🦅🦅🦇🦇vor 1 Jahr
Why is it sounding like with you 😂😂😂

Binaryvor 1 Jahr
This guy too sabi. A lot of people slept on money moves.

karsievor 1 Jahr
Bro copied joeboy song called SMH feat tempoe

ToNey 👤vor 1 Jahr
Why e dey use same beat every time smh

lcvadovor 1 Jahr
Gbedu 💯
