Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🚨FIDO NEW SNIPPET How’s it Sounding??
101,751 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Sunshi91 yıl önce
No be the same song when he just release he Dey sing again so. ?? And that producer Dey there dey dance , wetin concern am he don collect beat money 😂🤣

♟️1 yıl önce
Afro murmuring

Premium1 yıl önce
Have the best experience on X.

ALAGA1 yıl önce
lazy artiste, he suppose don drop EP on that JOY IS COMING wave. fumbled his era already lol

真主至大💝1 yıl önce
Kuku drop only beat

Ft Ozune1 yıl önce
Na only 1 hit people like this Dey get

Lana is kyle 🦅🦅🦅🦅🦇🦇1 yıl önce
Why is it sounding like with you 😂😂😂

Binary1 yıl önce
This guy too sabi. A lot of people slept on money moves.

karsie1 yıl önce
Bro copied joeboy song called SMH feat tempoe

ToNey 👤1 yıl önce
Why e dey use same beat every time smh

lcvado1 yıl önce
Gbedu 💯
Benzer Videolar
🚨ODUMODUBLVCK NEW SNIPPET — “DO YANGA” How’s it Sounding ??
HYPETRIBE
156,583 görüntüleme • 1 yıl önce
