正在加载视频...

视频加载失败

FIFA NEEDS TO STOP PSG 🛑

26,712 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)

33 条评论

GABBY⚽️💶💯 的头像
GABBY⚽️💶💯4 天前

You can't win psg at your home what shame

NO JOKES 的头像
NO JOKES4 天前

PSG are you mad 😠

AHMED♣︎ 的头像
AHMED♣︎4 天前

Psg no get 114 charges o😂

Dëän of Chelsea 的头像
Dëän of Chelsea4 天前

115 charges Dey talk about ban ? 😂

Olumide 的头像
Olumide4 天前

See as you Dey cry you win us 3-0 nobody talk o e reach your turn you no gree endure the pain lol 😂

Castrol 的头像
Castrol4 天前

See who dey talk about cheating.. you wey get 115 charges

Football fusion. 的头像
Football fusion.4 天前

😂😂😂😂😂 shame on you cheating bastards

Sky Blue !! 的头像
Sky Blue !!4 天前

Ofcourse it’s unfair They even write letter to postpone match in their league because if champions league at times… it’s not done in other leagues

Joshua 的头像
Joshua4 天前

Ugbewu…Sharapp..you sef make mancity rest their own players too na Shuuu!

BIG fizzy🦅 的头像
BIG fizzy🦅4 天前

What do you know about been fair? You bloody cheat!

Miracle Okon 的头像
Miracle Okon4 天前

One bad aneeema to football, lol 😂😂😂

 𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎ 的头像
 𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎4 天前

Cry for me joor 😂🤭

Alphonsus 的头像
Alphonsus4 天前

You no go sleep 😴 today 🤣🤣🤣🤣

OFFICIAL SLIMZY 💯 的头像
OFFICIAL SLIMZY 💯4 天前

It’s simple let the balon dor have a higher statement on number of games or minutes u must play if u dont play at least 70games a season u must not be in balon dor conversation

@NoorWire 的头像
@NoorWire4 天前

Una go explain tire 😂😂

henrychee 的头像
henrychee4 天前

Na why u mumu u no even know wetin you dey do at all na why dem ur mate for TikTok dey enter you wella otele

Divines_Gallery 📸📸 的头像
Divines_Gallery 📸📸4 天前

Your Man City don confirm am abi??😹😹😹😹

𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎 的头像
𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎4 天前

E go Reach everybody, no worry

Denduu Dbest 的头像
Denduu Dbest4 天前

Why don't you also rest ur players

Edo Boy of Lagos 的头像
Edo Boy of Lagos4 天前

Baba you just dey cry 😂 You wey be say you fit find yourself for championship soon 🤣🤣

Henry 的头像
Henry4 天前

Hand don meet u today 🤣🤣

Bobby 的头像
Bobby4 天前

Oga shut up u don lose, as your team lose realization hit you

Fake Ronaldo 的头像
Fake Ronaldo4 天前

Them stop you when you use oil money carry treble

WF Yemmyranking 的头像
WF Yemmyranking4 天前

Shut up and drink water

China_4PF 的头像
China_4PF4 天前

😭😭😂😂😂

mayor of Lagos 的头像
mayor of Lagos4 天前

You no sabi anything at all

Pisky 的头像
Pisky4 天前

Dem beat Arsenal on penalties sha….jsyk

ceeza 🦅🦅 的头像
ceeza 🦅🦅4 天前

Shitting at it’s peak 🤣

Ethan 的头像
Ethan4 天前

Story story story

therealsomsky 的头像
therealsomsky4 天前

This one your voice con low 🤣🤣hand don meet you today 😭😭

Piyo Joshua 的头像
Piyo Joshua4 天前

Dem Tell U to no rest 😂

👑 的头像
👑4 天前

Say na this is sheeting at its peak😂

Browno 的头像
Browno4 天前

Baba dem don load u accept am

相关视频