Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

FIFA NEEDS TO STOP PSG 🛑

26,937 Aufrufe • vor 14 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von GABBY⚽️💶💯
GABBY⚽️💶💯vor 14 Tagen

You can't win psg at your home what shame

Profilbild von NO JOKES
NO JOKESvor 14 Tagen

PSG are you mad 😠

Profilbild von AHMED♣︎
AHMED♣︎vor 14 Tagen

Psg no get 114 charges o😂

Profilbild von Dëän of Chelsea
Dëän of Chelseavor 14 Tagen

115 charges Dey talk about ban ? 😂

Profilbild von Olumide
Olumidevor 14 Tagen

See as you Dey cry you win us 3-0 nobody talk o e reach your turn you no gree endure the pain lol 😂

Profilbild von Castrol
Castrolvor 14 Tagen

See who dey talk about cheating.. you wey get 115 charges

Profilbild von Football fusion.
Football fusion.vor 14 Tagen

😂😂😂😂😂 shame on you cheating bastards

Profilbild von Sky Blue !!
Sky Blue !!vor 14 Tagen

Ofcourse it’s unfair They even write letter to postpone match in their league because if champions league at times… it’s not done in other leagues

Profilbild von Joshua
Joshuavor 14 Tagen

Ugbewu…Sharapp..you sef make mancity rest their own players too na Shuuu!

Profilbild von BIG fizzy🦅
BIG fizzy🦅vor 14 Tagen

What do you know about been fair? You bloody cheat!

Profilbild von Miracle Okon
Miracle Okonvor 14 Tagen

One bad aneeema to football, lol 😂😂😂

Profilbild von  𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎
 𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎vor 14 Tagen

Cry for me joor 😂🤭

Profilbild von Alphonsus
Alphonsusvor 14 Tagen

You no go sleep 😴 today 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von OFFICIAL SLIMZY 💯
OFFICIAL SLIMZY 💯vor 14 Tagen

It’s simple let the balon dor have a higher statement on number of games or minutes u must play if u dont play at least 70games a season u must not be in balon dor conversation

Profilbild von @NoorWire
@NoorWirevor 14 Tagen

Una go explain tire 😂😂

Profilbild von henrychee
henrycheevor 14 Tagen

Na why u mumu u no even know wetin you dey do at all na why dem ur mate for TikTok dey enter you wella otele

Profilbild von Divines_Gallery 📸📸
Divines_Gallery 📸📸vor 14 Tagen

Your Man City don confirm am abi??😹😹😹😹

Profilbild von 𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎
𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎vor 14 Tagen

E go Reach everybody, no worry

Profilbild von Denduu Dbest
Denduu Dbestvor 13 Tagen

Why don't you also rest ur players

Profilbild von Edo Boy of Lagos
Edo Boy of Lagosvor 14 Tagen

Baba you just dey cry 😂 You wey be say you fit find yourself for championship soon 🤣🤣

Profilbild von Henry
Henryvor 14 Tagen

Hand don meet u today 🤣🤣

Profilbild von Bobby
Bobbyvor 14 Tagen

Oga shut up u don lose, as your team lose realization hit you

Profilbild von Fake Ronaldo
Fake Ronaldovor 14 Tagen

Them stop you when you use oil money carry treble

Profilbild von WF Yemmyranking
WF Yemmyrankingvor 14 Tagen

Shut up and drink water

Profilbild von China_4PF
China_4PFvor 14 Tagen

😭😭😂😂😂

Profilbild von mayor of Lagos
mayor of Lagosvor 14 Tagen

You no sabi anything at all

Profilbild von Pisky
Piskyvor 14 Tagen

Dem beat Arsenal on penalties sha….jsyk

Profilbild von ceeza 🦅🦅
ceeza 🦅🦅vor 14 Tagen

Shitting at it’s peak 🤣

Profilbild von Ethan
Ethanvor 14 Tagen

Story story story

Profilbild von therealsomsky
therealsomskyvor 14 Tagen

This one your voice con low 🤣🤣hand don meet you today 😭😭

Profilbild von Piyo Joshua
Piyo Joshuavor 14 Tagen

Dem Tell U to no rest 😂

Profilbild von 👑
👑vor 13 Tagen

Say na this is sheeting at its peak😂

Profilbild von Browno
Brownovor 14 Tagen

Baba dem don load u accept am

Ähnliche Videos