Loading video...
Video Failed to Load
FIFA NEEDS TO STOP PSG ๐
26,937 views โข 20 days ago โขvia X (Twitter)
33 Comments

You can't win psg at your home what shame

PSG are you mad ๐

Psg no get 114 charges o๐

115 charges Dey talk about ban ? ๐

See as you Dey cry you win us 3-0 nobody talk o e reach your turn you no gree endure the pain lol ๐

See who dey talk about cheating.. you wey get 115 charges

๐๐๐๐๐ shame on you cheating bastards

Ofcourse itโs unfair They even write letter to postpone match in their league because if champions league at timesโฆ itโs not done in other leagues

UgbewuโฆSharapp..you sef make mancity rest their own players too na Shuuu!

What do you know about been fair? You bloody cheat!

One bad aneeema to football, lol ๐๐๐

Cry for me joor ๐๐คญ

You no go sleep ๐ด today ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Itโs simple let the balon dor have a higher statement on number of games or minutes u must play if u dont play at least 70games a season u must not be in balon dor conversation

Una go explain tire ๐๐

Na why u mumu u no even know wetin you dey do at all na why dem ur mate for TikTok dey enter you wella otele

Your Man City don confirm am abi??๐น๐น๐น๐น

E go Reach everybody, no worry

Why don't you also rest ur players

Baba you just dey cry ๐ You wey be say you fit find yourself for championship soon ๐คฃ๐คฃ

Hand don meet u today ๐คฃ๐คฃ

Oga shut up u don lose, as your team lose realization hit you

Them stop you when you use oil money carry treble

Shut up and drink water

๐ญ๐ญ๐๐๐

You no sabi anything at all

Dem beat Arsenal on penalties shaโฆ.jsyk

Shitting at itโs peak ๐คฃ

Story story story

This one your voice con low ๐คฃ๐คฃhand don meet you today ๐ญ๐ญ

Dem Tell U to no rest ๐

Say na this is sheeting at its peak๐

Baba dem don load u accept am
