Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

FIFA NEEDS TO STOP PSG 🛑

26,937 просмотров • 17 дней назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля GABBY⚽️💶💯
GABBY⚽️💶💯17 дней назад

You can't win psg at your home what shame

Фото профиля NO JOKES
NO JOKES17 дней назад

PSG are you mad 😠

Фото профиля AHMED♣︎
AHMED♣︎17 дней назад

Psg no get 114 charges o😂

Фото профиля Dëän of Chelsea
Dëän of Chelsea17 дней назад

115 charges Dey talk about ban ? 😂

Фото профиля Olumide
Olumide17 дней назад

See as you Dey cry you win us 3-0 nobody talk o e reach your turn you no gree endure the pain lol 😂

Фото профиля Castrol
Castrol17 дней назад

See who dey talk about cheating.. you wey get 115 charges

Фото профиля Football fusion.
Football fusion.17 дней назад

😂😂😂😂😂 shame on you cheating bastards

Фото профиля Sky Blue !!
Sky Blue !!17 дней назад

Ofcourse it’s unfair They even write letter to postpone match in their league because if champions league at times… it’s not done in other leagues

Фото профиля Joshua
Joshua17 дней назад

Ugbewu…Sharapp..you sef make mancity rest their own players too na Shuuu!

Фото профиля BIG fizzy🦅
BIG fizzy🦅17 дней назад

What do you know about been fair? You bloody cheat!

Фото профиля Miracle Okon
Miracle Okon17 дней назад

One bad aneeema to football, lol 😂😂😂

Фото профиля  𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎
 𝑺𝑨𝑳𝑨𝑯 ➜𝐇𝑈𝐷𝐼𝑁༅☻︎𐦖 ⚠︎︎17 дней назад

Cry for me joor 😂🤭

Фото профиля Alphonsus
Alphonsus17 дней назад

You no go sleep 😴 today 🤣🤣🤣🤣

Фото профиля OFFICIAL SLIMZY 💯
OFFICIAL SLIMZY 💯17 дней назад

It’s simple let the balon dor have a higher statement on number of games or minutes u must play if u dont play at least 70games a season u must not be in balon dor conversation

Фото профиля @NoorWire
@NoorWire17 дней назад

Una go explain tire 😂😂

Фото профиля henrychee
henrychee17 дней назад

Na why u mumu u no even know wetin you dey do at all na why dem ur mate for TikTok dey enter you wella otele

Фото профиля Divines_Gallery 📸📸
Divines_Gallery 📸📸17 дней назад

Your Man City don confirm am abi??😹😹😹😹

Фото профиля 𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎
𝙺𝚎𝚟𝚠𝚎 𝙱𝚛𝚒𝚕𝚕𝚒𝚊𝚗𝚌𝚎17 дней назад

E go Reach everybody, no worry

Фото профиля Denduu Dbest
Denduu Dbest17 дней назад

Why don't you also rest ur players

Фото профиля Edo Boy of Lagos
Edo Boy of Lagos17 дней назад

Baba you just dey cry 😂 You wey be say you fit find yourself for championship soon 🤣🤣

Фото профиля Henry
Henry17 дней назад

Hand don meet u today 🤣🤣

Фото профиля Bobby
Bobby17 дней назад

Oga shut up u don lose, as your team lose realization hit you

Фото профиля Fake Ronaldo
Fake Ronaldo17 дней назад

Them stop you when you use oil money carry treble

Фото профиля WF Yemmyranking
WF Yemmyranking17 дней назад

Shut up and drink water

Фото профиля China_4PF
China_4PF17 дней назад

😭😭😂😂😂

Фото профиля mayor of Lagos
mayor of Lagos17 дней назад

You no sabi anything at all

Фото профиля Pisky
Pisky17 дней назад

Dem beat Arsenal on penalties sha….jsyk

Фото профиля ceeza 🦅🦅
ceeza 🦅🦅17 дней назад

Shitting at it’s peak 🤣

Фото профиля Ethan
Ethan17 дней назад

Story story story

Фото профиля therealsomsky
therealsomsky17 дней назад

This one your voice con low 🤣🤣hand don meet you today 😭😭

Фото профиля Piyo Joshua
Piyo Joshua17 дней назад

Dem Tell U to no rest 😂

Фото профиля 👑
👑17 дней назад

Say na this is sheeting at its peak😂

Фото профиля Browno
Browno17 дней назад

Baba dem don load u accept am

Похожие видео