Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fight for your life 🏋️❤️ 🎶 Asake - Military
28,685 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 37

Smallie posting gym vlog, end of world is near 😭😭

Be like you no hear say war de come 😂

How many days gym you dey go wey you dey do vlog😭😭

You de crase?😭😂

Gym Bro 😂🔥

Na mouth you de use enter gym since 😂

Can never be me. I still go gym today 😂

Proof or I unfollow.

Lazy

Post your own Oko iyawo

You go gym today you want make we rest again

Let go bro

Military mood 🙌🏿💥

Active 🪖

@_AsiwajuLerry baba, please 🙏🏿 Help me, I want to see my sick guardian tomorrow

Asake songs are just Soo classic

Very important

after today, na 7 months later we see your gym video 😂

I don change that lifestyle 😂

Gym date with you when ?

@_AsiwajuLerry

This guy later first me get beards 😞😩

Exercise is good bro

Reduce the kg and do the programs correctly No kill yourself

He just go make content comeback 😭

He isn't small

You try

Where the muscle Abeg?😂😂 this one na Plastice o

😂😂

@_AsiwajuLerry Na so

Beardless Smalley Don finally get beards just wow

Asake what? Na you dey guide asake?

Military regime

Boss anything for ur boy? 😂

Na vlog you do for gym, cause I no see you carry weight or dumbbell oo 😂

Fairs lol

Fresh Prince of our time
