Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Fill her up!⛽️🌚
33 Yorum

Me on the line waiting my turn to get fuel

You left my tank half full ke Mama full my tank joor 😂😂 See fuel price

Which kain OnlyFans advert be this 🤣

Aswear, the number of Nigerian girls that can flow like this no reach 50.

She asked me how fast I can drive. Me : slow and smooth depends on how good the road is. Her: i dnt like slow riders Me : do u know how to handle the wheel? Her : yes.. Me : come ride on my seat 💺 Her: how flexible is urs..dnt want to twist it off Me: so strong like Bentley

Naso for real life? 9ja girls go shock you 😂. Which filling station get these kind babes

Trenches babe will be like toor 😂😂

Oga how many litres you pay for 😂

High octane fuel I draw the line Finally we are getting them brain rotting skit out the space

Chat GPT and Gemini Flirting 😂

See wetin petroleum engineering students dey do 😂

I go split im nyash mehn. I no go pull out 🙄

Hope you know say u never pay ???

That sound track that says “Awon Asiere meji” 😂

Intellectual flirting 💯🥹

make una shut up

E no suppose the follow the attendant talk at first

Make Una getat abeg 😂

Wait nah fuel unna still Dey talk about abi

Wait is this about fuel or what

So he paid for full tank but she give am half tank, una dey see problem¿

Smooth criminal indeed

Make I go buy fuel, where my keg

This is sooo smoooottthhhhhh

Elite script 😂😂😂

Omokomo

You cooked 🫢😂

Two of una dey craze

So how many litres can you pump before you get tired

Onishina 🤣

the part of I left you tank half empty Dey amaze me I go just turn back wire you slap I pay for full tank you give me half

@iamdarhprince @mr_elsolomon

This is AP filling station at UNILAG
