Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Film the soup well well 😂
24,264 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
21 Yorum

This man is stressing that little princess oo

Make he give this baby Eba before she swear for him oo 😂

How them dey maintain straight face 😂😂😂😂

My gullet just dey do tolo tolo

This unc has his family in order lol

Abeg make them give that baby eba Make she chop She dey hungry ,😂

This yummy🥰🥰🥰🥰

I was just waiting for the camera to pick the cute little one… She’s the real deal…🤣🤣🤣🤣🤣

This man just dey dig him own grave now When he go old and na the girls turn to take care of him The man go too starve cos the girl go do am back

FILM 🎥 AM WELL WELL 😂🤣🤣 cut the camera 📸

This kain ogbono wey no dey draw

🤣🤣🤣

I like the man content

Make e put the camera inside the soup for POV shot

Una no go allow make pickin shop una just dey stress am

Wahala 😂😂😂

How do people eat this crap

Film am well well 🤣🤣🤣🤣

Airby??😆😆😆😆

😅😅

Film am well well


