Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Final part😂
19,013 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
31 Yorum

Whatever Oloye say forgive him You know he's not mentally okay

You sure say na skit this oloye dey do? 😂😂😂

That Oloye part don show say something dey wrong with the food🤣

Wayray nii whobimostor 😂

You don go pack new set of wereys 😂😂😂😂

Werey talk say Ero ra fa omo fun grandma 😄😄😄😄oh chim

Awon Samsung won ni kalo lata😂😂😂Oloyo no dey disappoint❤️❤️

😀😀😀😀😀😀😀 u invite Oloye

The devil you know is better than the angel you just meet Now i understand the meaning 😂🤣🤣 Ozain and co dey try abeg Awọn eleyi tún sán lórí o 😂🤣

Whobimostor law man

Awon eleyi tun worst o 😃😃😃😃

That whobimostor mad 😹😹😹😹😹

You no get dog for house, make you release it for the 4 of them 😂😂😂

This Arike no bi beta pesin, walahi

E no sweet nd dem finish am, Awon werey😂😂

See Oloye beards, he chop till rice hang for d beards nd he say d food no sweet,baba werey😂

Who bi Mo's tor and ozain must not be in the same settings things go too spoil, Arike no try am abeg 😂

The kind people wey u Dey bring come your show no like you. U should first work on people around you. Alatenuje na him plenty among them. It is well with your soul. They are ingrate

😂😂😂

Woo awon Ozain pay Ju awon alaare Yi lor, you dey ask psychiatry patients for food review 😂

😂😂😂😂

Lol ungrateful plp

Arike don give oloye sacrifice 😹😹😹

Oba Awon alaimoore lawon eleyi o Arike. Agbako ma de!!!

😂😂

Whobimostor: Arike na the pikin wey grandma teach cooking na 😂

😆😆😆

😂😂😂 see ola Elenu bookua

Won ni ki eh download oko 🤣. Hope he don give you the app 🤣

Carry mad people come chop 😂😂😂😂😂

Bring pamilerin and pastor saga
