正在加载视频...

视频加载失败

Finally, someone has talked about this 😂😂

319,174 次观看 • 11 个月前 •via X (Twitter)

39 条评论

Very Angry Bird😡🕊️ 的头像
Very Angry Bird😡🕊️11 个月前

They should ban this skirt too

Caesarnotbnxn 的头像
Caesarnotbnxn11 个月前

Dem don turn am to uniform

Table Shaker ❼ 的头像
Table Shaker ❼11 个月前

@bnxnnotrealbuju 😂😂😂

Caesarnotbnxn 的头像
Caesarnotbnxn11 个月前

Let be mutuals 🙏

CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨 的头像
CX.𝐏𝐑𝐈𝐄𝐒𝐓 🏇🏽💨11 个月前

Omo this particular trousers nah girls uniform

Table Shaker ❼ 的头像
Table Shaker ❼11 个月前

Na get different color sef

Des 的头像
Des11 个月前

Make police carry out massive arrests concerning this leggings 😅

Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl” 的头像
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”11 个月前

@ChuksEricE Na only me never get am oo

Table Shaker ❼ 的头像
Table Shaker ❼11 个月前

@ChuksEricE What are you waiting for?

Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl” 的头像
Lily joe🥺 “She’s an “Akwa Ibom Gurl”11 个月前

@ChuksEricE I don’t want

SOL 的头像
SOL11 个月前

Guy I said same shit! I come dey wonder weda na 2 2 naira Dem dey sell am. E still get another skirt when Dem even wear pass this one. Na that skirt dey vex me pass. The skirt dey hairy. Very local skirt but na mp3. Ashewo no dey take am play Dem like am dieeee

Crystpaul 的头像
Crystpaul11 个月前

Omo nah everywhere oo I don see for ogun and Abuja nah their uniform oo 😂😭

Adeyemi taofeek gbolahan 的头像
Adeyemi taofeek gbolahan11 个月前

Anytime i see person wear am automatically for my head you be OS

HOOD⭐️ 的头像
HOOD⭐️11 个月前

Come to lekki phase one and submit it NOW!!! 🤣🤣🤣

Simple 的头像
Simple11 个月前

Especially those sets wey de Waka in group 😂😂😂

Fearless 的头像
Fearless11 个月前

Bro allow people to wear what they can na. Of them no wear cloth na una go still complain

Lucky Best⚡ 的头像
Lucky Best⚡11 个月前

Wait oh... No be watin I just buy for my babe be this

Questions and Answers 的头像
Questions and Answers11 个月前

Leave out r igbotic girls, we like them like that…. Fool!

Atubulated 🐂🀄️ 的头像
Atubulated 🐂🀄️11 个月前

For port harcourt here no be just leggings oh, e dey for mini skirt, e dey for bum short If you come outside for port harcourt you no see any girl wey wear am you don loss oh, fit be say you don wake up for another location 😂

Mekz🇦🇷 的头像
Mekz🇦🇷11 个月前

E get another one, white and black too but that one na gown, e get button for front from up to down 😂😂

💎 的头像
💎11 个月前

Just enter apete, fear go catch you 😭

Duke Of Arsenal⚡⚡ 的头像
Duke Of Arsenal⚡⚡11 个月前

I don go hide my sister's own. They won't see it again as from tomorrow 🤣🤣

A.C.E.💡⛑️💙💚 的头像
A.C.E.💡⛑️💙💚11 个月前

Person gather money buy cloth, Una go dey mock them. If you don't like the clothes they are wearing. Walk up to them, talk to them and take them to a boutique buy them designers that only few can afford. Through this way you are making the world a better place. Thank you

soldierboyyy 的头像
soldierboyyy11 个月前

The way I take hate this trouser eeehn,whether na Friday leggings abi wetin una de call am,and that black & pink,or black&grey design bumshort/leggings wey most girls de like wear go gym wey de divide ass cheeks,I hate those clothes with passion 🤦🏽‍♂️😂

Miap 的头像
Miap11 个月前

The problem is that they are not on twitter 😫😫

MHIDE 💙🛐 的头像
MHIDE 💙🛐11 个月前

The cloth looking at its user😂 Come be like uniform🌚

Big Baby🌚❤️ 的头像
Big Baby🌚❤️11 个月前

Buy another one for them now

إِسْمَاعِيْل 的头像
إِسْمَاعِيْل11 个月前

Wetin be this or abi na my eye 👁️ Dey pain me 😂😂

ᴋᴏᴄʜᴇʟᴀ 的头像
ᴋᴏᴄʜᴇʟᴀ11 个月前

And if you're also wearing this shirt in Nigeria,, I can't rate you..

Reedah 的头像
Reedah11 个月前

Chaiiii see update I don lose guard make I go buy my own

Next person 的头像
Next person11 个月前

This trouser dey give fake yansh, you go think say e big but nothing dey there 😂

Nostain Billions🪖 的头像
Nostain Billions🪖11 个月前

Abeg make Una come buy the remaining ones for shop before Una Ban am.😭

Number One🥇 的头像
Number One🥇11 个月前

This guy na werey 😂

Top Naija Life 的头像
Top Naija Life11 个月前

😂😂😂 dem suppose ban the legging 😂

obodo_of_lagos 的头像
obodo_of_lagos11 个月前

If she dey wear that trouser come your house, my brother fuck that shit oooooooooooooooooooooooo💯

Cornel 的头像
Cornel11 个月前

I think sey nan only Benue and Ebonyi this shit dey 😂 E the Anoy me die..

$ilva 💸 的头像
$ilva 💸11 个月前

He should provide what they’ll wear nau

moses okoro 的头像
moses okoro11 个月前

Stupid people everything na content. Very foolish guy which one concern you with another person's dress. Idiot! What is thick thick igbotic girls. An idiot through and through.

Dangbanah🚀 的头像
Dangbanah🚀11 个月前

No cast am na My babe get like 8😭😭😭

相关视频