Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Finally we Got every match expectations correct today in the champions league #mufc #bayern #como
Комментарии: 10

Barça 💙❤️16 дней назад
You said so but your game still cut oga na you dey play different things or you just to fool crowd . I don learn my lesson 6 tickets straight from you no wins 💔 163k lost why now 😢

Albert16 дней назад
Abeg who really watch that Slavia vs Lens? Omo 🔥😂

Big Kadi16 дней назад
That PSV and Roma. Game useless eeh

churchi blaq16 дней назад
Omo today match the result was amazing but I hate Man United I swear for them to score that 4 goals

AustineUnfiltered_🇳🇬💯16 дней назад
Ticket for telegram didn’t enter ooooo. You failed today again

Emperor16 дней назад
God is good

Daniel Peters16 дней назад
😁😁😁

TRS31⚡️🥷🏾15 дней назад
I nor fit take you serious nah cruise you dey

(fan) Nuri16 дней назад
Fairs man

Daniel chimezirim15 дней назад
Kombo I don play your game 5 times I never win 🏅 one.



