Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Find her for me guyss!!! I Dan laugh tire😂
234,380 views • 1 year ago •via X (Twitter)
11 Comments

You see her username, you dey ask us to find her for you, your hand dey pain you?

Be like u Dey craz, didn’t u see her TikTok handle for there?? Una go come online Dey post find person for u, are u blind? Is there anything bad you following her on TikTok and dm her if u wanna reach out to her Eranko

Her place far and na like 100k Uber go carry me reach there.

Give your beautiful wife a gift she can cherish forever.

Her tiktok handle dey there, but make we find her for you.

Na u go find her urself

If na man now you fit no say make em find am ooo

For what exactly

Nikini you no see her name there?

With ur fake giveaway

How much go reach me wey hold the can ?
Related Videos
Sensitive content
I don laugh tire o 😂 You chop Akwa Ibom man money ke 😂😅🤲🏽
Media Boyfriend
17,896 views • 1 year ago
