Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

find my babe visualizer out now on YouTube

708,868 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля Elan James
Elan James1 месяц назад

@YouTube “Find My Babe” is officially out! Mavo came through with a proper vibe, and the visualiser makes it even more interesting. Go run it up. ❤️

Фото профиля Saka Ibrahim
Saka Ibrahim1 месяц назад

@YouTube Mavo Wizkid I go kpai you with repeat today ❤️🦅 Ajeh uou too good 😊

Фото профиля 𝓙𝓔𝓜
𝓙𝓔𝓜1 месяц назад

@YouTube I dey find my babe👀

Фото профиля Bella
Bella1 месяц назад

@balogun_04 @YouTube Omo I dey feel am

Фото профиля Idanski
Idanski1 месяц назад

@YouTube Wizkid FCs no dey watch YouTube

Фото профиля Twiggie 🦅
Twiggie 🦅1 месяц назад

@YouTube Swagadoooooo I dey feel am 😌😩🦅

Фото профиля active prisca
active prisca1 месяц назад

@YouTube This guy suppose dey see Fela for dream nau, all the hard work Fela use create afrobeats mavo don spoil am for us

Фото профиля phayrouz of united ❤️
phayrouz of united ❤️1 месяц назад

@YouTube I am ashamed bro

Фото профиля whisperingheart🖤🖤
whisperingheart🖤🖤1 месяц назад

@YouTube I Dey hear wiz for background 😭

Фото профиля Pemzbaby🦄🦅💫
Pemzbaby🦄🦅💫1 месяц назад

@YouTube Seeing people hype him up make me understand that Nigerians hype rubbish and the decline in afrobeats is not stopping anytime soon. But if it were songs like “heaven baby” it’s tiring to hear. Jokes write themselves

Фото профиля Mac
Mac1 месяц назад

@hakoswago @YouTube this one original no be china🔥

Фото профиля bigyazz ⛧
bigyazz ⛧1 месяц назад

@YouTube fucking insane color grading

Фото профиля alade
alade1 месяц назад

@YouTube Which Kain dead cs be this... But we locked in 🦇 @mavoswago

Фото профиля X Spider 🕸️🕷️
X Spider 🕸️🕷️1 месяц назад

@YouTube Swag bad 🦅

Фото профиля Martins Chinedu woko 🇳🇬
Martins Chinedu woko 🇳🇬1 месяц назад

@YouTube Omor swago just dey burst my head dey go 🚶‍♀️ abeg

Фото профиля LaFlare
LaFlare1 месяц назад

@YouTube No worry you bad for this music thing 💯 . No one can stop your shine. Dem go cry tire 🩶🦅

Фото профиля Osas Igunbor
Osas Igunbor1 месяц назад

@YouTube Sharp! Kilo things no dey waste time 😂❤️

Фото профиля ROUGH DIAMOND 💎🧌
ROUGH DIAMOND 💎🧌1 месяц назад

@YouTube You Sabi sing no be luck

Фото профиля 𓃵 𓅯
𓃵 𓅯1 месяц назад

@AyeniKife420 @YouTube You too goood 😭😭😭😭😭😭😭😭😭

Фото профиля heiskinglee
heiskinglee1 месяц назад

@YouTube Swag bag

Фото профиля M.o.E
M.o.E1 месяц назад

@YouTube Wetin this guy really dey sing cos it’s just paining the eardrums

Фото профиля captain
captain1 месяц назад

@YouTube breaking

Фото профиля KTK
KTK1 месяц назад

@YouTube This one nah afro wetin?

Фото профиля Obi
Obi1 месяц назад

@YouTube It's a lifestyle

Фото профиля 𝐀𝐒𝐖𝐀𝐃!
𝐀𝐒𝐖𝐀𝐃!1 месяц назад

@YouTube Afrobeat is dead 😂😭

Фото профиля sOsKii🦉
sOsKii🦉1 месяц назад

@YouTube Nobody do it better than Mavosawagooo 🐝❤️

Фото профиля Akin_4144
Akin_41441 месяц назад

@YouTube Baby tell me why you lost 🫩💔

Фото профиля KTK
KTK1 месяц назад

@YouTube Infact fela will be so disappointed in heaven He will be like see wetin afrobeat don turn

Фото профиля T I M M Y
T I M M Y1 месяц назад

@YouTube The song Dey tap🎵❤️

Фото профиля ..
..1 месяц назад

@YouTube I love that dance in the 4th scene🤣

Фото профиля Airvinh | Blogger 📰
Airvinh | Blogger 📰1 месяц назад

@YouTube I dey find my babe,who's the o ne

Фото профиля yung
yung1 месяц назад

@YouTube Omo Mavo to the world 🦅

Фото профиля 𓃵TÔLLÛ 𓃵
𓃵TÔLLÛ 𓃵1 месяц назад

@YouTube No1 What they helly what the fuck

Похожие видео