Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Fine boy is traumatized 😭
552,611 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Wey u for ask make she drop you for bus stop. No be leg you carry go meet her 🥴

When you meet Anambra and Ibadan baddie

Na the background song dey buzz me 😂😂😂

👀

All ride na ride

This is how we roll in Agbor, Delta state.

With the way she take first move you go know say she no be newbie

Fine boy don almost date senior man 😭😭 His flabbers was gasted 😂😂

Fine boy cannot believe his eyes!!😂

This is normal in Delta and the East. Instead make you beg am make she drop you for bus stop

Even Elon Musk shock

Omo nah Enugu, nothing you wan tell me 😂😂

She avoided the legendary fine girl can I give you a Lift question.

Walking red flag! Even me way be man can't ride bike.

Igbo girls are never beating the allegation 😂😂

The trauma no even give am time to form

Justice for the guy He fit no heal from the trauma 😭😂

His friends won’t believe him 😂

But she rides very well actually...

nah senior woman be this oo😂😂😂

Na confirmation say she go sabi ride be that 😂

As a first timer in Anambra years ago, I was surprised seeing women with motorcycles especially lady bikes. A lady took me on a ride around Nnewi on one.

Normal levels Benue Kogi The entire South East Then cross Lagos border to Benin Republic, you'll see mother and daughter in their Sunday best Ankara and Gele on their bike

share me her number make I marry am asap...this kind babes no go stress you I swr

Come nsukka make them shock you well cause it's a normal thing

Everywhere first blur for hin face😂

So we are all just gonna pretend that remix soundtrack is normal?

A woman who loves to RIDE... is that not every man's dream, or am I missing something ? 🤔

😂😂😂 Na ur mobility be that

make he come iseyin in oyo state😂

@OwuOteru This was a huge culture shock for me the day I got to Agbor delta state 😂 from baddie to mama , all of them dey on their bike dey move

Dem don sabi her for that street, no body look back

make he no enter Anambra or Ebonyi state ooo😂😂

When I went to delta in 2020 and I saw women riding bikes all over the place. I was confused
Benzer Videolar
Sensitive content
The poor Fiat is traumatized 😭😭😂
Gontse Chauke 📝
399,236 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
This girl is traumatized 😭💔
Big Chi
92,703 görüntüleme • 6 ay önce
