Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Fireboy asked for a dancer from the crowd and she delivered! 🫣😍
Комментарии: 33

Nah paid dancer joor

You can never know how much you can do it til when it is time to do it. There’s a potential in you waiting for the right moment fortunately the right moment can be any time.

She don drop cv and she's hired

Something wen them plan

She no the even follow the beat and song again 😂 😂

She put in the performance of her life so she can comfortably enter the circle of Fireboy. If this is your girlfriend, otilo. 🤭

This una work no easy o

Lol, they always planned this behind the scene, don’t get deceived, her performance can’t be perfect like that without rehearsals and performances.

This can’t be a coincidence Lol 😂 She’s a professional that planned to come from the crowd for the entertainment 🤩

If you like dey chop 10 wraps of fufu like Ruth.

Omo somebody shout demn The girl is one big dancer Abeg sign am ASAP

Nothing you wan tell me this babe na stripper 🎦

She captured the crowd with her moves.

You sure she’s really from the crowd? 😅

Wetin she dey do Alara jobele bele

She preparation meets opportunities…May the universe align with our passion at the right time

So my babe dey bend like this

The dance saved the whole performance 🎭. The whole sound lacks depth. Just Hus voice and the drummer. Zero synchronisation with the keyboard and guitar… In a nutshell if you Fireboy give that girl less than 1k$. E no go better for you 😏

The fact she was not all over him.. so nice

Talent dey, nah just say some people no get the floor to showcase am

Make him carry her dey go

I trust Omah lay

Wetin she dey do? God abeg

See as I dey smile dey watch am😂..i just dey imagine if e con be my babe..Will I smile?

Dispatch rider Opor

Is she dancing???

Person wey dem plant for crowd 😂

Why she dey do like earthworm wey them pour salt😂😂

And everywhere was fire 🔥😂

If this one handle person for bed Omo 😆

Una sure say na crowd he see am coz wtf 🙌💯

Oshe turning de cry....

Fire boy fell off


