Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fireboy DML — Bam Bam Bilo out this Friday! ZUKO! is coming!
38,959 Aufrufe • vor 1 Tag •via X (Twitter)
31 Kommentare

bam bam bilo Una 🐷 na Fireboy tell you say na the track name be that ?

Yes 🐷

you useless gan 🐷

I know 🐷 No be you go tell me

😭

I’m not sure this song is dropping again sha

Make we dey observe 🥺🤲

The werey fit no put am for the album

Na wetin u tell use last year be this naw 🐷

I just can’t wait for this song to be released 🤧

Baami tomorrow na Friday nau😭

Tomorrow keh 😂

😭😭😭😂❤️

If this song comes with zuku it will be my second favorite behind " and the journeys long"

song whey no dey zuko #insiderinfo

I hope this song Dey o 🥺

If he drop this song I go craze I Dey anticipate since last year 😭😭

Hopefully 🙏

I go happy o

🔥💯

Bam bam

Fireeeeeee

Make we never jump into conclusions yet

What’s stopping you?

Cuz I no be that kind person

Big man music 🆙

e no dey album jor 😂

🔥☄️

@fireboydml u better ooo

😇

😅😂😂if damola puts this song, make his hand bend


