正在加载视频...
视频加载失败
FIREGUN JUNE 30TH. WHAT A TIME. ♥️🤞🏿 #EZIOKWU
344,671 次观看 • 3 年前 •via X (Twitter)
35 条评论

Wetin be this fgs 🤣🤣🤣

Who noticed fireboy didn't write his verse It just came ☺️

Person go see this video now think na yesterday e happen, something wey happen before Declan rice drop sef 😂😂😂

The sexual tension 😮💨

If you knew where some of us came from, you won’t pray for us to fail.✍🏽

New reaction 😂😂

@Officially_Kriz Fireboy, talent!

Which song you sing that one🤭😂😂

I go abuse this song wetin no good

See Fireboy godddddd🥹🥹🥹

Odumudoblvck Sir you were Born for Great things!! Your Success just dey sweet my body...Like say na me dey follow you as your younger brother❤😇

I just dey smile like mumu from the beginning of the video till e end 😂😂

Na only me go stream this song go number 1.

Seeing process makes you appreciate the song even more

After like one week, I don see the song wey odumodublvck talk ahm for😂. EUREKA!!!😌. ODUMODU MAKE I SIT?🌚

Odumo… this thing sweet!

Na native be de mata 🔥🔥

Am literally just imagining Rema on this song 😂

Fire 🔥

😂 😂 😂 Abeg make person cut wey that @fireboydml shout abeg 😂

@Odumodublvck_ how do you do this? Every single na hit!!!! Once I see Odumodublvck I go stream cos I know say you go deliver 💯

@mavoswago nah this song you call mid e no go better for you and your fans 🙏

"i cannot bragadua"🤣🤣

Big Kala with the vibes... I too like this guy

😂😂🤣

Why you dey look am like that 😂😭

FIREGUN!!! I WILL BE THERE, NO MATTER WHAT!!💪🏾💥

Odumodu no talk that line o 😂

not me already freestyling 😑

@H_blinkz see jam

🤣🤣🤣🤣🤣 🔥

Omo fireboy is crazy🔥

My man 😂😂😂. I love you tire

30th we feast

Can't wait 😁
