Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

FIREGUN JUNE 30TH. WHAT A TIME. ♥️🤞🏿 #EZIOKWU

344,671 Aufrufe • vor 3 Jahren •via X (Twitter)

35 Kommentare

Profilbild von Not Like Me
Not Like Mevor 3 Jahren

Wetin be this fgs 🤣🤣🤣

Profilbild von koreverse⛓️‍💥
koreverse⛓️‍💥vor 3 Jahren

Who noticed fireboy didn't write his verse It just came ☺️

Profilbild von 𝗙 𝗜 𝗗 𝗘 𝗟 🤺
𝗙 𝗜 𝗗 𝗘 𝗟 🤺vor 3 Jahren

Person go see this video now think na yesterday e happen, something wey happen before Declan rice drop sef 😂😂😂

Profilbild von Dread🏷️
Dread🏷️vor 3 Jahren

The sexual tension 😮‍💨

Profilbild von OGBÁ MODEL!!!😇🌟☄💫🇳🇬
OGBÁ MODEL!!!😇🌟☄💫🇳🇬vor 3 Jahren

If you knew where some of us came from, you won’t pray for us to fail.✍🏽

Profilbild von Beans and it’s differentials (akara & moi moi)
Beans and it’s differentials (akara & moi moi)vor 3 Jahren

New reaction 😂😂

Profilbild von Mikeoriv♨️
Mikeoriv♨️vor 3 Jahren

@Officially_Kriz Fireboy, talent!

Profilbild von Bisi♨️
Bisi♨️vor 3 Jahren

Which song you sing that one🤭😂😂

Profilbild von Chinemeze 👑
Chinemeze 👑vor 3 Jahren

I go abuse this song wetin no good

Profilbild von Amaratomi❤️‍🔥👸🏾♨️
Amaratomi❤️‍🔥👸🏾♨️vor 3 Jahren

See Fireboy godddddd🥹🥹🥹

Profilbild von Panther
Panthervor 3 Jahren

Odumudoblvck Sir you were Born for Great things!! Your Success just dey sweet my body...Like say na me dey follow you as your younger brother❤😇

Profilbild von namecannotbeblank 🇳🇬
namecannotbeblank 🇳🇬vor 3 Jahren

I just dey smile like mumu from the beginning of the video till e end 😂😂

Profilbild von NDC ✌🏽
NDC ✌🏽vor 3 Jahren

Na only me go stream this song go number 1.

Profilbild von BMF 🕊️
BMF 🕊️vor 3 Jahren

Seeing process makes you appreciate the song even more

Profilbild von DEVOE ⚕️
DEVOE ⚕️vor 3 Jahren

After like one week, I don see the song wey odumodublvck talk ahm for😂. EUREKA!!!😌. ODUMODU MAKE I SIT?🌚

Profilbild von OLA B THE MACHINE
OLA B THE MACHINEvor 3 Jahren

Odumo… this thing sweet!

Profilbild von SOUND GUY😎
SOUND GUY😎vor 3 Jahren

Na native be de mata 🔥🔥

Profilbild von BAYOU 🥋🌖
BAYOU 🥋🌖vor 3 Jahren

Am literally just imagining Rema on this song 😂

Profilbild von BiG Maxx 🦅🌊
BiG Maxx 🦅🌊vor 3 Jahren

Fire 🔥

Profilbild von TH£_KR£§T 👑 🌴 🤡
TH£_KR£§T 👑 🌴 🤡vor 3 Jahren

😂 😂 😂 Abeg make person cut wey that @fireboydml shout abeg 😂

Profilbild von Kelvin
Kelvinvor 3 Jahren

@Odumodublvck_ how do you do this? Every single na hit!!!! Once I see Odumodublvck I go stream cos I know say you go deliver 💯

Profilbild von City girl 🙂‍↔️
City girl 🙂‍↔️vor 11 Tagen

@mavoswago nah this song you call mid e no go better for you and your fans 🙏

Profilbild von Vha|cK!⛷️
Vha|cK!⛷️vor 3 Jahren

"i cannot bragadua"🤣🤣

Profilbild von Pizarro👽 $M | 🐜
Pizarro👽 $M | 🐜vor 3 Jahren

Big Kala with the vibes... I too like this guy

Profilbild von Jagz
Jagzvor 3 Jahren

😂😂🤣

Profilbild von 45
45vor 3 Jahren

Why you dey look am like that 😂😭

Profilbild von Shells Man
Shells Manvor 3 Jahren

FIREGUN!!! I WILL BE THERE, NO MATTER WHAT!!💪🏾💥

Profilbild von Covenant
Covenantvor 3 Jahren

Odumodu no talk that line o 😂

Profilbild von Bluxxi
Bluxxivor 3 Jahren

not me already freestyling 😑

Profilbild von EL'THANOS⚡🐐
EL'THANOS⚡🐐vor 3 Jahren

@H_blinkz see jam

Profilbild von FOZTER.YP
FOZTER.YPvor 3 Jahren

🤣🤣🤣🤣🤣 🔥

Profilbild von Gombappe 🐐
Gombappe 🐐vor 3 Jahren

Omo fireboy is crazy🔥

Profilbild von Uduak Goodnews
Uduak Goodnewsvor 3 Jahren

My man 😂😂😂. I love you tire

Profilbild von Pablo 🥷🏾
Pablo 🥷🏾vor 3 Jahren

30th we feast

Profilbild von Only one Divy ⚽🥰
Only one Divy ⚽🥰vor 3 Jahren

Can't wait 😁

Ähnliche Videos