Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

FIREGUN JUNE 30TH. WHAT A TIME. ♥️🤞🏿 #EZIOKWU

344,671 просмотров • 3 лет назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Not Like Me
Not Like Me3 лет назад

Wetin be this fgs 🤣🤣🤣

Фото профиля koreverse⛓️‍💥
koreverse⛓️‍💥3 лет назад

Who noticed fireboy didn't write his verse It just came ☺️

Фото профиля 𝗙 𝗜 𝗗 𝗘 𝗟 🤺
𝗙 𝗜 𝗗 𝗘 𝗟 🤺3 лет назад

Person go see this video now think na yesterday e happen, something wey happen before Declan rice drop sef 😂😂😂

Фото профиля Dread🏷️
Dread🏷️3 лет назад

The sexual tension 😮‍💨

Фото профиля OGBÁ MODEL!!!😇🌟☄💫🇳🇬
OGBÁ MODEL!!!😇🌟☄💫🇳🇬3 лет назад

If you knew where some of us came from, you won’t pray for us to fail.✍🏽

Фото профиля Beans and it’s differentials (akara & moi moi)
Beans and it’s differentials (akara & moi moi)3 лет назад

New reaction 😂😂

Фото профиля Mikeoriv♨️
Mikeoriv♨️3 лет назад

@Officially_Kriz Fireboy, talent!

Фото профиля Bisi♨️
Bisi♨️3 лет назад

Which song you sing that one🤭😂😂

Фото профиля Chinemeze 👑
Chinemeze 👑3 лет назад

I go abuse this song wetin no good

Фото профиля Amaratomi❤️‍🔥👸🏾♨️
Amaratomi❤️‍🔥👸🏾♨️3 лет назад

See Fireboy godddddd🥹🥹🥹

Фото профиля Panther
Panther3 лет назад

Odumudoblvck Sir you were Born for Great things!! Your Success just dey sweet my body...Like say na me dey follow you as your younger brother❤😇

Фото профиля namecannotbeblank 🇳🇬
namecannotbeblank 🇳🇬3 лет назад

I just dey smile like mumu from the beginning of the video till e end 😂😂

Фото профиля NDC ✌🏽
NDC ✌🏽3 лет назад

Na only me go stream this song go number 1.

Фото профиля BMF 🕊️
BMF 🕊️3 лет назад

Seeing process makes you appreciate the song even more

Фото профиля DEVOE ⚕️
DEVOE ⚕️3 лет назад

After like one week, I don see the song wey odumodublvck talk ahm for😂. EUREKA!!!😌. ODUMODU MAKE I SIT?🌚

Фото профиля OLA B THE MACHINE
OLA B THE MACHINE3 лет назад

Odumo… this thing sweet!

Фото профиля SOUND GUY😎
SOUND GUY😎3 лет назад

Na native be de mata 🔥🔥

Фото профиля BAYOU 🥋🌖
BAYOU 🥋🌖3 лет назад

Am literally just imagining Rema on this song 😂

Фото профиля BiG Maxx 🦅🌊
BiG Maxx 🦅🌊3 лет назад

Fire 🔥

Фото профиля TH£_KR£§T 👑 🌴 🤡
TH£_KR£§T 👑 🌴 🤡3 лет назад

😂 😂 😂 Abeg make person cut wey that @fireboydml shout abeg 😂

Фото профиля Kelvin
Kelvin3 лет назад

@Odumodublvck_ how do you do this? Every single na hit!!!! Once I see Odumodublvck I go stream cos I know say you go deliver 💯

Фото профиля City girl 🙂‍↔️
City girl 🙂‍↔️11 дней назад

@mavoswago nah this song you call mid e no go better for you and your fans 🙏

Фото профиля Vha|cK!⛷️
Vha|cK!⛷️3 лет назад

"i cannot bragadua"🤣🤣

Фото профиля Pizarro👽 $M | 🐜
Pizarro👽 $M | 🐜3 лет назад

Big Kala with the vibes... I too like this guy

Фото профиля Jagz
Jagz3 лет назад

😂😂🤣

Фото профиля 45
453 лет назад

Why you dey look am like that 😂😭

Фото профиля Shells Man
Shells Man3 лет назад

FIREGUN!!! I WILL BE THERE, NO MATTER WHAT!!💪🏾💥

Фото профиля Covenant
Covenant3 лет назад

Odumodu no talk that line o 😂

Фото профиля Bluxxi
Bluxxi3 лет назад

not me already freestyling 😑

Фото профиля EL'THANOS⚡🐐
EL'THANOS⚡🐐3 лет назад

@H_blinkz see jam

Фото профиля FOZTER.YP
FOZTER.YP3 лет назад

🤣🤣🤣🤣🤣 🔥

Фото профиля Gombappe 🐐
Gombappe 🐐3 лет назад

Omo fireboy is crazy🔥

Фото профиля Uduak Goodnews
Uduak Goodnews3 лет назад

My man 😂😂😂. I love you tire

Фото профиля Pablo 🥷🏾
Pablo 🥷🏾3 лет назад

30th we feast

Фото профиля Only one Divy ⚽🥰
Only one Divy ⚽🥰3 лет назад

Can't wait 😁

Похожие видео