Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
First born na full time job o
378,826 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Who be that werey way won sell family house 😂😅😂

Na because of TV you wan travel go Family house for midnight ehn Gilmore 🤣

Na Ogun go kpai Uncle TemiBami! The werey wan sell family house TV CANT STOP LAUGHING 😂😂😂😂😂😂😂

😭😭😭😭😭this part off me

If this is not true, I don't know what is! 😭😭😭 God bless every first born! 🙏

Wahala don later kill first born 😂😂

Omo werey 😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Going to Osun State at 1:00AM so that they won’t sell the family house’s TV 😂😂😂😂😂😂😂

Una sure say this Gilmore no be Old man wey reincarnate??😂😭

I’m not the first child but currently am feeling the heat omo e no easy lost my dad doing all sort of jobs just to make sure my mom is always happy omo I never get time for myself since the day dem born me omo it is well

Shout out to all first born, I still dey the school level 😭😂
