Loading video...
Video Failed to Load
First in my bloodline to see a tiled sofa 😭
60,141 views • 14 days ago •via X (Twitter)
30 Comments

Bro if you do foreplay for this type and you hear Kramm, e dun be ooo

That chair without tiles is kinda common in public places especially schools

Things dey happen oh😂

Great idea . Just some pillows on it might turn things around . Mind you this is in a rural area

You no fit play for this kind palour

Omoh..... Your daddy brazen gan ooo.. Maybe na oluode, tabi bashorun ilu yin ... Na them dey get stony hearts

Person say "how u wan do foreplay for this sofa" Dem no dey do foreplay for this type of settings bro... Na put in, cum and go. Gbam! Na why settings like this ehn, dem papa dey get 800 children. 😂

If you marry abusive husband for this kind house .. you no fit last 2wks 😅... before he slap you join chair head don burst ...

😂😂😂

Wetin be this?🤣🤣

Tiled sofa how😭😭

Tell me I’m not the only one that had Siri turn on when she said, “Sho tiri.”

She is definitely from oke Ogun in oyo state 💯

When she wanted to sit👀

I go eat

Maybe them hide something there

Diabolical 💀

Bro 😂😂💔

The papa go tooo stingy he no wan Dey change chair

😭😭

The funniest thing be say , make you kon invite am with same thing na there problem go kon dey 😂

Your daddy is rich common💯✅

Him papa fit be ogboni

Wetin just watch Jehova

Those sharp edges. 🙂 Dangerous asf.

This one be like cemetery

No be small thing

It’s not a ‘sofa’ again

This one no be sofa, na suffer 😭

tiled sofa keh??
Related Videos
Sensitive content
First in my bloodline to witness astrology lessons in a bikini 😭
Pallavi
163,917 views • 3 months ago
