Loading video...
Video Failed to Load
First pregnancy scare 😂😭
68,279 views • 2 days ago •via X (Twitter)
23 Comments

Werey say na seeetie I give am 😂

This kind girl i go even tell her to keep it

My guy don confused

Wahala don wear G-string 😹😂

You've not seen your period Your mind go fess leave your body

@mikido_ i dey Gbadun ur Jenkelebe Lamba , when u no dey quete 🤌🏾💔😂😂

E pay the guy on black make he give girl sweetie than make he give am belle😂😂

Why jah put period fr their hand. Na our hand e suppose Dey

Them wan give the guy bp😂

Mk Person life no go Yanaba oohhh😂😂😂

You no go fit chop 😂

Bless God

God abeg so f*ck scaring 😂😂

This are big issues for men

Omo

Boys no dey use ear hear belle ooh you go first burst cry 😢

“You go cry pass the pikin oo”😭😂😂

Lol

🤣🤣🤣 Lolz 🤣🤣🤣

Na sweetie I give am oo😂😂😂

White bear bear 😂… too real

The belle go first grow on your head. Overthinking go first kill you. Na this week be my fate once my babe tell me she misses her period this week. Make Una dey ready send money give me because. Belle straight Baba ibeji

Weyrey,, i too like you mikido He say na him guy,,
Related Videos
Sensitive content
Shank says he had a Pregnancy scare during his first S£x, and his friends told him to give the girl salt… she ended up swallowing all the salt in the kitchen. 😭
SKB
145,977 views • 5 months ago
