Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
First sleep over with a yahuu boy vs 9-5 guy😹
39 Kommentare

That 9-5 guy nah person wey work for bank for Lagos 😂

He has to wake up early

So nobody noticed the guy pants 😂😂

You better watch well😁

Na pant the guy wear Abi this smoke don Dey too much for me

Instead of saying 9-5 vs self employed, na yahoo boy una dey use... Very anyhow people, Nigerians. Besides, this is only in Lagos ... Nigeria big o

that 5:30am no be ordinary time oo... you fit still use 4:30 play.

Which work weh dey guy dey go weh make am the wear G string

Not everyone who is not working 9-5 is yahoo boy Foolish people There are self employed who has business that they don’t need to rush They take their time They can even decide not to go to their field that day So this is just to rage bait yahoo boys

Don’t say yahoo boy , rather say a thief .

5:30😂😂😂

That is Lagos life

Obviously

If you miss that bus ehn, you go understand a lot of things 😂😂😂

That's stressful Lagos lifestyle Here in Enugu, we wake up by 7am, leave house by 7: 30am and get to work by 8am

Thats a ugly chick right there

In all this she no get work Noted

Working as a 9-5 and living in Lagos should be considered illegal

Just say self employed, everything content na for yahoo boy

More stupid "yahoo lifestyle is good" content to the gullible and foolish young men. I have lived like the first guy for the last 10 years but as a freelancer and I can tell you for free, we sleep with peace of mind and a guaranteed future of rest.

If I were president, e get the kind content wey u go do the least 6 months sure for you inside kirikiri

Nah by 7 in the morning I they close eyes since 2023

He bathed and dressed up before going to bed? 😂

I no be 9-5er and I no be yahoo boy too abeg oo

😂

lol, the 9-5 guy take him role too serious 😂😂😂

I been live that kind life before o..5.30 I don deh run up and down asif say na me be ceo

9-5 guy wey Dey iron clothes for 3AM.

This is the reason I don't like working in Lagos 😂

Lagos people dey suffer sha. It is not same in other states

And the funny thing be say na 10pm he go come back from work 😂

What happened to using: Remote workers vs 9-5???

Werey don dress for dream already

9-5 go whine you but no panic, you dey work for Lakwe and you dey live for Yaba, yunno go wake up by 3:30am kehhh😭😭😂😂😂

You n who dey go work...lol

You and who dey go work 🤣

So real

One girl as me today say, “don’t you work”? I can tell her say I the walk nah but I don’t like walking around that much

What about a CEO ?
Ähnliche Videos
Sensitive content
A 9 - 5 guy can't bag me.
Adedoyin
667,788 Aufrufe • vor 15 Tagen
