Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

First sleep over with a yahuu boy vs 9-5 guy😹

288,687 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)

Комментарии: 39

Фото профиля £nriched
£nriched1 месяц назад

That 9-5 guy nah person wey work for bank for Lagos 😂

Фото профиля keji
keji1 месяц назад

He has to wake up early

Фото профиля Bayucmoni👀💵
Bayucmoni👀💵1 месяц назад

So nobody noticed the guy pants 😂😂

Фото профиля keji
keji1 месяц назад

You better watch well😁

Фото профиля Emmex
Emmex1 месяц назад

Na pant the guy wear Abi this smoke don Dey too much for me

Фото профиля Moghulis
Moghulis1 месяц назад

Instead of saying 9-5 vs self employed, na yahoo boy una dey use... Very anyhow people, Nigerians. Besides, this is only in Lagos ... Nigeria big o

Фото профиля Ayobami Ogunkola
Ayobami Ogunkola1 месяц назад

that 5:30am no be ordinary time oo... you fit still use 4:30 play.

Фото профиля Ashman
Ashman1 месяц назад

Which work weh dey guy dey go weh make am the wear G string

Фото профиля Ryan keely
Ryan keely1 месяц назад

Not everyone who is not working 9-5 is yahoo boy Foolish people There are self employed who has business that they don’t need to rush They take their time They can even decide not to go to their field that day So this is just to rage bait yahoo boys

Фото профиля SPINO
SPINO1 месяц назад

Don’t say yahoo boy , rather say a thief .

Фото профиля Marshal
Marshal1 месяц назад

5:30😂😂😂

Фото профиля keji
keji1 месяц назад

That is Lagos life

Фото профиля Marshal
Marshal1 месяц назад

Obviously 🫩

Фото профиля Chika
Chika1 месяц назад

If you miss that bus ehn, you go understand a lot of things 😂😂😂

Фото профиля Mr Kenny Kingsley
Mr Kenny Kingsley1 месяц назад

That's stressful Lagos lifestyle Here in Enugu, we wake up by 7am, leave house by 7: 30am and get to work by 8am

Фото профиля firedon
firedon1 месяц назад

Thats a ugly chick right there

Фото профиля shaw🇧🇪🇧🇪
shaw🇧🇪🇧🇪1 месяц назад

In all this she no get work Noted

Фото профиля MICHEAL CHUKWUEMEKA…VOLT WEAR
MICHEAL CHUKWUEMEKA…VOLT WEAR1 месяц назад

Working as a 9-5 and living in Lagos should be considered illegal

Фото профиля waywordd
waywordd1 месяц назад

Just say self employed, everything content na for yahoo boy

Фото профиля The Red Savannah
The Red Savannah1 месяц назад

More stupid "yahoo lifestyle is good" content to the gullible and foolish young men. I have lived like the first guy for the last 10 years but as a freelancer and I can tell you for free, we sleep with peace of mind and a guaranteed future of rest.

Фото профиля SMARTMOVE🕊💙
SMARTMOVE🕊💙1 месяц назад

If I were president, e get the kind content wey u go do the least 6 months sure for you inside kirikiri

Фото профиля Bastian
Bastian1 месяц назад

Nah by 7 in the morning I they close eyes since 2023

Фото профиля David ♻️ 360
David ♻️ 3601 месяц назад

He bathed and dressed up before going to bed? 😂

Фото профиля Choolgame
Choolgame1 месяц назад

I no be 9-5er and I no be yahoo boy too abeg oo

Фото профиля Retired Villain
Retired Villain1 месяц назад

😂

Фото профиля Pro_ Sage
Pro_ Sage1 месяц назад

lol, the 9-5 guy take him role too serious 😂😂😂

Фото профиля Zicco Neihro
Zicco Neihro1 месяц назад

I been live that kind life before o..5.30 I don deh run up and down asif say na me be ceo

Фото профиля Sensie23👨‍💻🚀
Sensie23👨‍💻🚀1 месяц назад

9-5 guy wey Dey iron clothes for 3AM.

Фото профиля Onang
Onang1 месяц назад

This is the reason I don't like working in Lagos 😂

Фото профиля Mayor of Abuja
Mayor of Abuja1 месяц назад

Lagos people dey suffer sha. It is not same in other states

Фото профиля FEB27
FEB271 месяц назад

And the funny thing be say na 10pm he go come back from work 😂

Фото профиля R𝐞𝐦𝐢 | C𝐲𝐛𝐞𝐫ɢʟᴛ
R𝐞𝐦𝐢 | C𝐲𝐛𝐞𝐫ɢʟᴛ1 месяц назад

What happened to using: Remote workers vs 9-5???

Фото профиля Dj Damme
Dj Damme1 месяц назад

Werey don dress for dream already

Фото профиля Kendrick Usain (K. Billions)
Kendrick Usain (K. Billions)1 месяц назад

9-5 go whine you but no panic, you dey work for Lakwe and you dey live for Yaba, yunno go wake up by 3:30am kehhh😭😭😂😂😂

Фото профиля Jon Snow
Jon Snow1 месяц назад

You n who dey go work...lol

Фото профиля Triple-E
Triple-E1 месяц назад

You and who dey go work 🤣

Фото профиля Ibrahim
Ibrahim1 месяц назад

So real

Фото профиля pYramid💕💕💕
pYramid💕💕💕1 месяц назад

One girl as me today say, “don’t you work”? I can tell her say I the walk nah but I don’t like walking around that much

Фото профиля John’s Enterprise
John’s Enterprise1 месяц назад

What about a CEO ?

Похожие видео

A 9 - 5 guy can't bag me.
0:24

Sensitive content

A 9 - 5 guy can't bag me.

Adedoyin

667,788 просмотров • 15 дней назад