Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
First time Baba Rex refuses to knack in a movie. 😂😂
31 Kommentare

Ebuka ❤️vor 8 Tagen
Lol but e go still later knack sha

Idaravor 8 Tagen
The movie is wack if Rex refused to knack🤣

Oluwaseun Kolawolevor 8 Tagen
The gbola no get sense😂😂😂

bigdrevor 7 Tagen
I shock ooo baba rex refuse knacks

$Layyenvor 8 Tagen
He is always after women 😂

Fela-bi♥️🦅vor 7 Tagen
Abeg shey this guy no get wife 😂

𝐋𝐈𝐀𝐌vor 8 Tagen
Lmao 😂 him repent for this one

Bestvor 7 Tagen
Rex no get sense 😂

Seyipadi🚀🚀vor 7 Tagen
Mad man 😂😂😂

ozoanigbo emmanuelvor 7 Tagen
Na dream

Terry Sheun✨💥🔥vor 8 Tagen
Wahala pro max

Favourito flaviovor 7 Tagen
Check well no be Nosa Rex be dat😂😂

Babatundevor 8 Tagen
😂😂😂 Rex Dey vex true true

VICTORIA✨vor 8 Tagen
This guy😂😂

𝔸𝕟𝕥𝕙𝕠𝕟𝕪👾vor 8 Tagen
😂😂

Wisdomvor 8 Tagen
Movie title please

Machala of Kogivor 8 Tagen
Dimmaaaaa

xamvor 8 Tagen
Na Ai😂

SAMBANGSvor 8 Tagen
What's the title???

pepelidemvor 7 Tagen
Within happen best actor ? Abeg make dem edit this scene again ohhh 🤣

Mr Owonikokovor 8 Tagen
Omo me self shock 😂😂 oooo

Pellz nationvor 8 Tagen
😂😂

Mr Humblevor 8 Tagen
@yusufdeysteady Dis guy lol

Tienabeso Ibiwarivor 8 Tagen
This is not Baba rex at all.

Sim1vor 7 Tagen
Movie title @grok

Yhusuph 𖤐vor 8 Tagen
That girl must have done something really bad 😂

Gabrielvor 7 Tagen
😂😅🤣

Smithvor 8 Tagen
Rex na fuu 😁

Xtremevor 7 Tagen
Baba Rex reject sex ke? This script na mistake 😂

Ganiyat Mustaphavor 8 Tagen
😂😂😂

🦇vor 7 Tagen
😂 😂 😂 😂
Ähnliche Videos
“Oya give me ashawo, give me ashawo” Baba Rex na weyre 😂😂😂
NWACHINEMERE
98,628 Aufrufe • vor 9 Monaten
