Loading video...
Video Failed to Load
First time trying this video reaction๐๐๐#X
41 Comments

Zlatan showing love like a real one ๐ฅ Top guy indeed! The baggy jeans look clean on you bro, ZTTW doing big things ๐๐

wetin be lubuster?๐ก๐ก

Omo guy no vex

U Dey sound like small pikin.

I swear I wonโt except this banger, i just did it for fun ๐. So 19 years old na still small pikin ๐๐๐ino be 19 o

you sound like a yoruba thug

โLobu starโ ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

Lobistars which one be lobostar ๐๐๐๐ฉ๐ฉ

Lobustar๐ญ๐

@4pf_3 ๐๐๐๐ ๐ญ๐ญ๐ญmake una no vex ooo i wasnโt expecting this banger now

Omo make una help tag am ooo. And thanks ๐ to everyone who engage with me ๐ฅบโค๏ธ

How u take do am

First get blue tick bro omo, you sha don see am

@Emmyshott I think its for only iPhone users

@forever004j Your papa na iPhone I Dey use

@forever004j I no know why people wey no get blue tick dey always vex

@forever004j Send your account number make you see something chop this evening

@Ezhekelly @forever004j Werey ๐make I send my own ๐?

@Ezhekelly @forever004j Send am make I save am

Where you see lobu star ๐น

Big respect to Zlatan ๐ฅ Real one for real! Sending the baggy jeans straight to the fans, thatโs top tier love. The jeans are looking clean too! ZTTW doing big things ๐

๐๐คง

that guy fit edit the 10 commandments

From trying to viral ๐คญ๐ฅณ๐

I swear bro ๐

Wtf is lobu star ๐ญ๐๐

hope say no be only premium

@thiscalebsef Yes oo na only for premium users

Oh boy ๐

Lmao it was fun

Please someone should help me how did he swap the face of the avatar

@iam_DkinG99

๐

Lubuster lubuster na so I burst laugh

Werey say lobooster

First time video reaction hit different! Zlatan showing mad love with that ZTTW baggy jeans Top guy fr, the fit looking clean on you Lobistars (or should I say Lobu Star? ). Zanku To The World doing big things!

@grok how to do this?

No be small thing una de do

Damn see ball head if to say wizkid get this kind ball head him for hang him self ๐ซฃ๐๐๐๐

Lubu star๐ญ๐

Bรกc thแปญ thแบฅy thแบฟ nร o
