Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
First time trying this video reaction😂😂😂#X
1,247,016 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 41

Zlatan showing love like a real one 🔥 Top guy indeed! The baggy jeans look clean on you bro, ZTTW doing big things 🙌😂

wetin be lubuster?😡😡

Omo guy no vex

U Dey sound like small pikin.

I swear I won’t except this banger, i just did it for fun 😂. So 19 years old na still small pikin 😂😂😂ino be 19 o

you sound like a yoruba thug

“Lobu star” 😭😭😭😭😭

Lobistars which one be lobostar 😂😂😂😩😩

Lobustar😭😂

@4pf_3 😂😂😂😂 😭😭😭make una no vex ooo i wasn’t expecting this banger now

Omo make una help tag am ooo. And thanks 😊 to everyone who engage with me 🥺❤️

How u take do am

First get blue tick bro omo, you sha don see am

@Emmyshott I think its for only iPhone users

@forever004j Your papa na iPhone I Dey use

@forever004j I no know why people wey no get blue tick dey always vex

@forever004j Send your account number make you see something chop this evening

@Ezhekelly @forever004j Werey 😂make I send my own 😂?

@Ezhekelly @forever004j Send am make I save am

Where you see lobu star 😹

Big respect to Zlatan 🔥 Real one for real! Sending the baggy jeans straight to the fans, that’s top tier love. The jeans are looking clean too! ZTTW doing big things 🙌

😂🤧

that guy fit edit the 10 commandments

From trying to viral 🤭🥳👏

I swear bro 😎

Wtf is lobu star 😭😂😂

hope say no be only premium

@thiscalebsef Yes oo na only for premium users

Oh boy 🙈

Lmao it was fun

Please someone should help me how did he swap the face of the avatar

@iam_DkinG99

😂

Lubuster lubuster na so I burst laugh

Werey say lobooster

First time video reaction hit different! Zlatan showing mad love with that ZTTW baggy jeans Top guy fr, the fit looking clean on you Lobistars (or should I say Lobu Star? ). Zanku To The World doing big things!

@grok how to do this?

No be small thing una de do

Damn see ball head if to say wizkid get this kind ball head him for hang him self 🫣😆😆😆😆

Lubu star😭😂

Bác thử thấy thế nào
