Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Fish pond manager caught stealing and cooking four fish at once.
24,259 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
31 Kommentare

Workchop!!! Nah where man Dey work,man Dey chop

Crime keh! He need test wetin he dey manage to know what's up. 😅😂

Omoooo I made this artwork,kindly patronize me famz

He is managing fish pond, he has to cook fish and eat at times na but four at once is just much

make manager no chop?💀

Reminds me of a joke Veterinary doctors are the only doctors that eats their patients

I can't believe a lot of people are supporting the guy ! So as a bank manager, you have the right to take company's money because you're the one managing it? How does it sound to you? Is he not collecting salary as the pond manager?

I blame it on the government

How will that business grow?

Nobody wan comment ???

The guy dey cry 😹💔

Na Tpain cos am

Four at once is too much now, people get w!cked mind o. How you wan make dem pity you now?

Slave wey dey crave cat fish pepper soup, them suppose show am pepper🥱

Make una lemme abeg👋🙏

Make he no chop where e dey work 😂😂

Enjoyment no go finish person 😁

Fish dey hungry am na😂,you fit buy am fresh palmwine

This is wickedness 😤 Are you the owner????

Where you work, you need to eat from they.

All jokes of na where he work he go chop till he happen to una We will be here 4 at once is not justifiable under no circumstance

Let him eat the fruit of his labour, why rearing something if he cannot eat from it

Enjoyment

Lol 😂😂😂 wahala

Na where you work you go chop 🫴🏾🫴🏾🫴🏾

E fit b im birthday oo Don't crucify him yet

Sack him without paying him salary, just use the fish he cooked to settle him forever. Some people with their evil heart.

Nah where you work you go chop 😂😂😂😂

One is okay, two is fair and three is overdo. But four? Na wickedness

What if it was about to die

🤔
