Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Flight Etiquette ✈️ LEARN
46,485 просмотров • 6 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

Till I enter plane first before I will know which of the etiquette I will be guilty of but for now I'm still innocent to it all.

Guilty of none. Na person wey don fly go dey guilty

I'm guilty of not flying yet

Me wey never reach airport😂 I watched it for future purpose👌

Guilty of whattt? Me wey never step in to airport 🛫 before 😹😹

Guilty of what????? Me Neva comot from orile for my whole life 😒

I never enter Air plane before, so I no fit relate😊

None

Enlighten

Will Nigerians learn? Everybody de always form big man or woman on top ordinary transportation 🤣

I’m not guilty of anyone, I’ve never been to the airport before, when God finally decides to visit me, me self go fly @flyvaluejet

@ExcalaSOG Wetin i wan use ham for... Na money for food I dey find

Guilty of none. Law abiding citizen always 😃 😀 😄

We wa never enter flight before waiting make we do , the pattern self be like the young bus.

Why is the girl soo pretty 😍

Some people go say none, dem never fly before.

All of them😂

Not paying attention during the safety demonstration 😂 I get lost

Guilty of nothing 🤣

@Nanmier85 👏

Can't relate for now

None of the above, cause I nvr fly before.

That’s landing part no be for Nigerians oh They no go wan hear say fire 🔥 start after landing

Guilty of none

With my full chest.. I am not guilty of anyone.. because I haven't flown on an airplane before.. trusting God to change that

@Nanmier85

Okay 👍

I pray to be guilty of one soon 🙏

Not guilty of none!!!

We learn everyday

Black beauty

Felt this 😆




