Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
flirting peaked here! ๐
34 Kommentare

+234 go use โ?????โ and โdey playโ injure you

This one knows how to communicate not just answer questions ๐๐

Try this with a beautiful girl with low IQ and tell me the result

As I see +1, I just hiss and unsave the video from bookmark. I think say the babe na naija girl

If na Nigerian babe, she just canโt wait for the conversation to get to where he asks for her account details.

โ+1โ I talk am ๐ญ eh too smooth for +234 babes ๐ญ๐ญ๐ญ

See the level of humor, communication skills and understanding. If na +234 babes, them go wan use โI donโt understandโ finish you. ๐

Bro as the guy talk that jail or my contact If she no like you na there you go chop insults

Canโt be +234 girls sha! You don hear โAnd my sub is about to finishโ

If a girl likes and wants you, sheโll make everything easy for you

Only works if she is intelligent +234 girls go don ask you wetin you dey talk come say make you instantly press money

This one no fit work for +234 girls oh ๐

The first line in a Ghanaian girls dm go take sorrmi

this one no fit work on +234 babe sha

Na so me sef dey that year until life enter difficult mode

No be for +234 babes sha cause many of them no go school na Toor go end am

+234 men that are calling out the ladies under this tweet should know that about 90% of them can't even converse this way. As much as there are dull women, their male counterparts are in abundance

Oh she ainโt Nigerian.

is that not my goat lilnosebleedd's girl๐๐๐๐

Too smooth, +234 canโt relate

This only works with intellectual women with a sense of humor. Most these bitches be bird brains. Especially if theyโre attractive

nha from that first line +234 girls go don talk 'As how nauu'

I wasn't reading these chats, I was studying these chats

One sticker go change all this convo ๐ or โtoorโ

Even the most attractive Naija girl not fit chat and flirt like this !!!!

The lady has to be equally as intelligent as you... unfortunately ๐ข ya would hardly find that in (coughs) this country

Both of them were smoothhhhhh

You wan dey tell Nigerian babe wey no go school you're sentencing her with no parole๐ญ๐

Damn that was smooth ๐

This one no fit work for most +234 girls o ๐ ๐

When dem drop number โฆ..you sha no see 234 cause those girls just lol ๐

I know of a Nigerian girl that will just reply "Wahala" to that very first message.

@sheiszilla damnnnnnn๐คฏ

Iโve never cringed so hard
