Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Flora: he likes Bluethopia his babe (Temi) con squeeze face Oyin: that one too dey squeeze face she go die for the house oo Flora: Keivo dey give only Bluethopia attention for water (during pool party) the girl (Temi Nkem) con squeeze face comot for water #BBNaija
0 Kommentare
Keine Kommentare verfรผgbar
Kommentare vom Original-Post werden hier angezeigt
รhnliche Videos
0:43
Sensitive content
Oyin: Big Brother you pikin for this house them go suffer, make them even go fasting and prayers say make them evict Oyin and Flora on Sunday cuz if we no go na mama Mia her own she go collect am till her regime finish, the rest go them go dey collect one after another Mama (Abi) Chimsom go collect him punishment after I deal with Chimsom for two days then Sheba go start her own punishment Flora: na she be the engineer #BBNaija
๐๐ซ ๐ ๐๐ฏ๐จ๐ซ
42,894 Aufrufe โข vor 9 Stunden
