正在加载视频...
视频加载失败
Food Review with the boys😂
32,139 次观看 • 4 天前 •via X (Twitter)
37 条评论

You kuku no deh invite us for review. No wahala. 😚

Ẹ lọ fọkanbalẹ

The uncle on black top: Life of the party🏅 The uncle in purple clothes: Most reserved🏅 The uncle on white Jalab: scholar of the group (E sabi explain with examples)🏅 The uncle on black and white striped shirt: Group bully🏅

Ozain go dey talk for dream..That guy always have enough things to say😂

Honestly, I love and enjoy watching @theprettyarike food review, it's a killer vibes I swear 😂😆... The guys so much love you and the love they have for you is truly pure. @theprettyarike you're very lucky to have these sets of guys in your corner and you will never filter...🙏🏾

Stop inviting Osein 🤣🤣🤣

@Alpha_Yom You wanna make content about food but @adigunalawada no dey ?? You missed a hit 😂

Confess, you wanna sell them?🤣🤣

Walai

I knew it, since you don dey feed them like boiler 🤣🤣🤣

Bí àwọn boys kò ṣe review oúnjẹ rẹ dáadáa yẹn.. Tactics ni.... But ìwọ continue láti má ṣee ni every time fún wọn though ó lè padà jẹ gbèsè lórí ẹ....

Moti stop sir

Kukuma open restaurant. Every day dem dey come chop for your house like ikan.

😂😂😂😂 na money o

😂😆 they really chop belleful today😋 Thug ni awon people yi🤣🤣🤣

You need to host us too, all this goodies are not for Mubarak and the boys alone

😂😂😂😂😂😂😂😂 I envy how you have friends that can make you laugh like this

Please invite adigunalawada next time please 🙏

@Alpha_Yom ❤️💯

Ozain na werey 😂😂😂

When u go invite me ehn ariks

You and this your boys

Ozain na problem walahi…gbogbo ara kiki ijogbon 😃😃😃

Aworo to sure! 🤣🤣🤣🤣

You are your boys 😭😭😭😂😂😂

Ozain ati Tactics ti ya werey😂😂😂

Dat introduction u talk pain dem indirectly o😂😂,who go con dey cook for dem 😂😂😂

Abeg make e no be last one o

Ozain and Lamba will always finish you 😂

Them still wan chop last food 😅😂

Na everytime wey you call them, them dey turn up yet na so so complain and minus mark them dey give you Abi reverse psychology ni won lo ni??? Oun ni won yo bi feere jesu yi

Ozain😂😂😂

But this people dey chop o. One person fit finish this food inside one plate? I no fit eat half of this food

😄😄

@adigunalawada suppose dey this settings. Na him review they honest.

This setting never complete without adigun 😂

Food review,, where is Adigun olounje òfo 😂
