Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Foolish set of humans everywhere …
866,255 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
9 Kommentare

Life💔

God punish Naira, Zino and any bully apologist. All of una wey de talk rubbish here. This boy pains na your family go feel am too

This was the most heart breaking video of Mohbad i watched. You could feel the helplessness from his voice. To what end? What was their aim if not to end him? In all bulies do not deserve grace.

Baba na house moh kpai . Na this same emotions una use cover case na now una come dey cry . If say from beginning una hold people wey dey house with moh instead of dragging naira wey no dey country we for don catch who kpai the boy . But una hate for naira no let una rest .

Evn if them wipe my memory I no fit forget the kind evil Naira marley did to this boy.

Thank God say people like you and me still Dey this life, Wasn’t a MOHBAD fan until his demise, the stories behind his demise still hurts me everyday. Everybody don move on like say na Normal level. 😡😡😡

Nobody go kill me for this life ooo!!! It's so painful mehn. The world is a wicked place

This one don high dey talk trash. 🗑️

God rest his soul, he cried for all to hear but....
Ähnliche Videos
Happy to set a higher standard for men everywhere.
“All Ego” Ethan Page
59,877 Aufrufe • vor 2 Monaten
