Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Foooood😂😂😂❤️
11 Yorum

ALABI NOT PASUMA 🎇1 yıl önce
Na only food and music dey give us joy for Nigeria now 🤣🤣

Rock Paper Sizzle1 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

kaguya1 yıl önce
Bruh you no go understand the joy free food dey give 😫

Favorite Gangsta 🇳🇬1 yıl önce
The other guy don dey chop the food sef no time lol

BIG REY1 yıl önce
He’s a dancer for real

UTD salvio1 yıl önce
Me anytime I see spaghetti and turkey, obulee

Lawrenzo omo Grandma ✝️1 yıl önce
Once there's food, 70% of your problem is solved 😹❤️

Blax Velli1 yıl önce
Na only this guy know wetin God don do for am 😂

Freshi Tinx1 yıl önce
Omo e reach to dance o... Hungry everywhere 😆

simplyLeonard1 yıl önce
@bigkumzlivve 😂😂😂😂

chefvill1 yıl önce
Just imagine during this dance, the food come pour for ground and them come tell you say make you no vex, but it no Dey again to serve give you for the second time 😫😫😫
Benzer Videolar
هدف مزيكا المطبخ منين 💪💪💪💪💪❤️❤️❤️❤️😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Hashem هشام عيد Eid
603,784 görüntüleme • 8 ay önce
