Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Football Highlights in Kano⚽️😂❤️
Комментарии: 11

That my sweet assist wey you miss still dey pain me but we cooked like mad 😂❤️

Brazil Extension 💙 We are releasing our second stage of Soccer Bot™ Universal+. We now offer 23 leagues (18 new ones) of Brazilian soccer culture. Try it out today. Try Soccer Bot™:

Hope you enjoy yourself 😁

But why you kan play rubbish for that charity match wey you go play for London?

I’m sorry na. Una no dey forget things?😭

How far guy… you enter Kano you no reach my side 🌚 why you the behave like this brr 😂😂💔

Kano boys nah beller no go put body

When u go ball for abj baba? E get wetin I wan show you lol u no go watch am for tv but u go experience am real life lol 😂 good game baller 🔥🔥

Na soso you go dey ledi mo 😂

Baller 😂😂

This is hadejia road in kano

