Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

Football is scripted!

40,550 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 32

Фото профиля Adeyemo ridwan
Adeyemo ridwan3 месяцев назад

Go and learn how to banter most of them that they post this thing no they show the clear thing because your video show that the Argentina won the ball you suppose crop ham now

Фото профиля TMP
TMP3 месяцев назад

Oga shut that smelly mouth jor 😂😂 how’s that a penalty on Salah? That was a clean tackle and he lost the ball

Фото профиля nestor Somtoo
nestor Somtoo3 месяцев назад

When madrid dey win champions league 3peat ucl with ronaldo dey Rob without var shey you talk ? But now you want to talk about argentina 😂😂 bro go and see down bro cry for me jor Ronaldo uefa princess

Фото профиля Danboski 🥇
Danboski 🥇3 месяцев назад

You no go like shut up make sense locate you

Фото профиля KennyAmadi
KennyAmadi3 месяцев назад

Ogaaa shutuppp 😂😂😂😂 u no get eyes no worry we go destroy the sport destroy una tooo we don agree say we be fifa princess go hug transformer we don win mugu

Фото профиля BRightTips
BRightTips3 месяцев назад

Guy u are very stupid and u don’t know anything about football stop this nonsense you are doing of it is a joke

Фото профиля Bakare Quadri
Bakare Quadri3 месяцев назад

Continue crying 😂… Can’t you just shut up if you don’t know about football… Na FIFA go help Argentina score the 3 goals na, Abi dem tell the Egyptian team not to defend their 2-0 lead

Фото профиля Leon
Leon3 месяцев назад

A foul in the build up to the goal that Victor .O scored My guy chill, you guys are quick to pick mic and cam and expose your ignorance without doing your homeworks well I ask again what do you know? Go check rules before you come here to talk nonsense

Фото профиля kaly
kaly3 месяцев назад

When this happened to Barcelona you guy came out and said it’s a foul, you crying for this 😹😹😹

Фото профиля Leon
Leon3 месяцев назад

You dont know anything about football From that video you could see that Alvarez had contact with the ball first. Salah lost the ball and fell so it was not a foul Go and check Fifa rule In the previous Afcon 2023 Nigeria vs SA our 2nd goal was ruled out because there was

Фото профиля Toobalm Nation
Toobalm Nation3 месяцев назад

God bless you

Фото профиля JHNNY UTETE
JHNNY UTETE3 месяцев назад

Go give dem di penalty nah As per say nah u be ref

Фото профиля Tomiwa
Tomiwa3 месяцев назад

Go and look at the Portugal and Columbia match 😂😂 also go look at Portugal and Croatia

Фото профиля Wendy Keyboard
Wendy Keyboard3 месяцев назад

The problem with watching too much WWE is, you end up thinking everything is scripted!!

Фото профиля Clement
Clement3 месяцев назад

God I fit swear for you check the foul

Фото профиля Cryptoeyes
Cryptoeyes3 месяцев назад

You go give the same script to Ronaldo he nor go fit act am. Shut up

Фото профиля KULIO
KULIO3 месяцев назад

I know you guys earn money from impressions but my guy , you are a daft and should not even be able to afford Data .

Фото профиля Mj
Mj3 месяцев назад

Oga shut up joor 😂, no be this earth u go get peace of mind 😂. We are ready to Rob, rig and do everything no worry, as long as Ronaldo don dey house dey watch 😂 ur mind no go touch ground mumu boy

Фото профиля Funsho martins
Funsho martins3 месяцев назад

Just stick to ice cold Palmer oo. Make I no run enter you oo 🧏🏽‍♂️

Фото профиля Mhyor👿🇦🇷-🇪🇸
Mhyor👿🇦🇷-🇪🇸3 месяцев назад

Bro u don mature nah Who first touch that ball?? As e cut the guy E leg touch the ball The ball go back no dey panic nah

Фото профиля Caleb Emmy
Caleb Emmy3 месяцев назад

If you cry finish... Make ronaldo sha show his world cup trophy

Фото профиля Glamourgrid
Glamourgrid3 месяцев назад

No worry we wan kill the sport

Фото профиля Donald Pharisa
Donald Pharisa3 месяцев назад

You're far from sense

Фото профиля Bobby-Taj 🇳🇬 💎
Bobby-Taj 🇳🇬 💎3 месяцев назад

U just wan talk. You no see the player touch ball before Sallah?

Фото профиля EMI
EMI3 месяцев назад

You think all games are not scripted by those above. It’s about you playing the script that matters. Imagining scripting a team that’s not good ?

Фото профиля TT💡❤️🐺
TT💡❤️🐺3 месяцев назад

So Merino scoring against Portugal was also scripted, and Ronaldo crying after his country exist are all scripted. Warped reasoning.

Фото профиля Crustifa jr
Crustifa jr3 месяцев назад

This is a two different scenario one was a match , the Egyptian matched him without any intention of going for the ball. On salah case salah and the Argentine knocked salah leg while trying to kick the ball out so they are not the same scenario

Фото профиля Mars
Mars3 месяцев назад

I’m even tired

Фото профиля Temidayo🇨🇦
Temidayo🇨🇦3 месяцев назад

What is this one saying

Фото профиля lhenry
lhenry3 месяцев назад

My opinion the both goals suppose stand Salah own sef clear die

Фото профиля El Chucks
El Chucks3 месяцев назад

Shut up!!! Bitter fool.. so dribbles are scripted idiot

Фото профиля skywalk
skywalk3 месяцев назад

keep crying

Похожие видео