Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

48,501 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von Mazi Chigozie
Mazi Chigozievor 5 Tagen

Which kind problem be dis naw. To eat food for your presence na problem, naw to talk too na problem.😂

Profilbild von Take me Seriously
Take me Seriouslyvor 5 Tagen

Na u suppose shut up Ope 😂😂 he’s speaking Warri pidgin and that’s the accent that goes with it

Profilbild von Don JH 🌕
Don JH 🌕vor 5 Tagen

I never see person wey stubborn pass you Ope

Profilbild von Usman Salawu
Usman Salawuvor 5 Tagen

Werey sabi colonizers language past him own motherland language,eti yawerey po 😂

Profilbild von DEM BOSS
DEM BOSSvor 5 Tagen

U slf shut up

Profilbild von Boy Dave!💐
Boy Dave!💐vor 5 Tagen

The man is just dragging the words.😭😂

Profilbild von USED2dis
USED2disvor 5 Tagen

You don leave food , you don dy find trouble oh

Profilbild von Naham_DGS
Naham_DGSvor 5 Tagen

Ope calm down !! That’s a Benin man talking !! Your own too much !

Profilbild von BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)
BITCOIN CHIEF (AKA OMA JI EGO)vor 5 Tagen

😆

Profilbild von Beejay 🇳🇬 🇨🇦 🇬🇧🇺🇸
Beejay 🇳🇬 🇨🇦 🇬🇧🇺🇸vor 5 Tagen

Na so Benin and warri people dey talk 🤣

Profilbild von Khone
Khonevor 5 Tagen

Guy, you dey sick?

Profilbild von AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑
AKANNI OF OYO ALAAFIN 💎👑vor 4 Tagen

Abeg getat

Profilbild von ?
?vor 5 Tagen

Correct English in 2026 God forbid

Profilbild von Moodvibetv022
Moodvibetv022vor 5 Tagen

Shut up your mouth jor content don finish for you hand na gba you Dey gba up and down

Profilbild von A_cube
A_cubevor 5 Tagen

Ope please🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 🤍 🖤
🤍 🖤vor 5 Tagen

😆 🤣 😂 😹 😆 🤣

Profilbild von Indiana AB🏴‍☠️
Indiana AB🏴‍☠️vor 5 Tagen

Ope how vah some people dey add paracetamol use cook meat abeg watin E mean?

Profilbild von Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️
Engr Gentlesoul👷🏾‍♂️vor 5 Tagen

This guy na fuuu😂😂

Profilbild von Arc. Olumorin Moses Dayo (ARCON)
Arc. Olumorin Moses Dayo (ARCON)vor 5 Tagen

What the fuck is your problem?

Profilbild von Berlusconee
Berlusconeevor 5 Tagen

Mugu the guy na warri guy

Profilbild von Honey_DML
Honey_DMLvor 4 Tagen

😅🤣😅

Profilbild von Twinax St  james
Twinax St jamesvor 5 Tagen

@OpeFoodCritic pls be calming down nah 😆

Profilbild von Donchichi
Donchichivor 5 Tagen

Why you want dey use phonetic to speak pidgin…haba. Leave the guy alone 😂

Profilbild von Amazing Mfonabasi
Amazing Mfonabasivor 4 Tagen

wetin xxsive do this man kwanu?

Profilbild von eb_accra
eb_accravor 5 Tagen

Opeyemi’s irrelevancy is uncanny 😁

Profilbild von Adams Anderson
Adams Andersonvor 5 Tagen

Shut up with your quack face! Go correct Chinese people! U no get accent?

Profilbild von Samson
Samsonvor 5 Tagen

trouble maker

Profilbild von Oluwadamilare
Oluwadamilarevor 5 Tagen

U like wahala ooo

Profilbild von imitor
imitorvor 5 Tagen

This one wey you wan enter no fresh o. If we no wan make people diss H-factor clan, any body wuth an accent should be fine. Someone from texas can have a slur. Irish can have theirs so why Nigerians own go different? Fr fr

Profilbild von Efeoghene
Efeoghenevor 5 Tagen

Shuu you dechargee

Profilbild von Damo of West Africa⚓️✨✨
Damo of West Africa⚓️✨✨vor 5 Tagen

If that’s your way of knowing “olodo” then technically speaking you’re the No 1 Olodo 😂, except if it’s just your normal content

Profilbild von Opxyn Daviper
Opxyn Davipervor 5 Tagen

You no see content do again na pidgin you dey double check🤦🏽‍♂️

Profilbild von Alexius Osemeke
Alexius Osemekevor 5 Tagen

Better Urhobo man 😂😂😂

Ähnliche Videos

For educational purposes 😌
0:24

Sensitive content

For educational purposes 😌

Steevee

39,263 Aufrufe • vor 1 Jahr