正在加载视频...
视频加载失败
For educational purposes
33 条评论

Which kind problem be dis naw. To eat food for your presence na problem, naw to talk too na problem.😂

Na u suppose shut up Ope 😂😂 he’s speaking Warri pidgin and that’s the accent that goes with it

I never see person wey stubborn pass you Ope

Werey sabi colonizers language past him own motherland language,eti yawerey po 😂

U slf shut up

The man is just dragging the words.😭😂

You don leave food , you don dy find trouble oh

Ope calm down !! That’s a Benin man talking !! Your own too much !

😆

Na so Benin and warri people dey talk 🤣

Guy, you dey sick?

Abeg getat

Correct English in 2026 God forbid

Shut up your mouth jor content don finish for you hand na gba you Dey gba up and down

Ope please🤣🤣🤣🤣

😆 🤣 😂 😹 😆 🤣

Ope how vah some people dey add paracetamol use cook meat abeg watin E mean?

This guy na fuuu😂😂

What the fuck is your problem?

Mugu the guy na warri guy

😅🤣😅

@OpeFoodCritic pls be calming down nah 😆

Why you want dey use phonetic to speak pidgin…haba. Leave the guy alone 😂

wetin xxsive do this man kwanu?

Opeyemi’s irrelevancy is uncanny 😁

Shut up with your quack face! Go correct Chinese people! U no get accent?

trouble maker

U like wahala ooo

This one wey you wan enter no fresh o. If we no wan make people diss H-factor clan, any body wuth an accent should be fine. Someone from texas can have a slur. Irish can have theirs so why Nigerians own go different? Fr fr

Shuu you dechargee

If that’s your way of knowing “olodo” then technically speaking you’re the No 1 Olodo 😂, except if it’s just your normal content

You no see content do again na pidgin you dey double check🤦🏽♂️

Better Urhobo man 😂😂😂

