Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
For this economy? Dey play 😂🤣🤣
11 Yorum

Odogwu#11 yıl önce
The girl na native doctor pikin?

Yahwehs Rare Unique Masterpiece1 yıl önce
😂😂😂😂😂😂😂😂😂

SPENCE1 yıl önce
The director of this skit no try I must say

Rock Paper Sizzle2 yıl önce
💪 Merica, we're taking it back. 💯 You like Trump, you know it, time to show it. ✅ T's for Trump here:

EMZO1 yıl önce
This kind of pranks aren't funny one bit. It's scary and xB and cause discomfort

Angry bird1 yıl önce
He who is down fears no fall

Hoodtrends1 yıl önce
She shock them😂

MrBeliver👊1 yıl önce
The girl ogba pass una own 😂

BATOPY1 yıl önce
E shock them say the girl was even more prepared 😂😂

Ife1 yıl önce
If to say as she collect am, that guy con run mad, na them go start to dey beg the girl.

BIG M🇳🇬1 yıl önce
Be like the girl papa na native doctor also, cuz how she take sabi that one
Benzer Videolar
dey play...see as English dey flow for this side 🤣🤣
𝐌𝐢𝐜𝐡𝐚𝐞𝐥 (a.wuah_ba)
41,665 görüntüleme • 3 ay önce
This boy think say na play dem dey play for Europe🤣🤣😅
Dami’ Adenuga
1,957,479 görüntüleme • 1 yıl önce
