Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
For this speech, I will for vote for this man oo 😪
56,874 просмотров • 12 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

Bro nah Ai, no put me for talk oo

Broo this speech got me gripping. I gotta cheat to winnn, huh?

No be speech suppose make you vote bro, all this pple as sugarcoated tongue, dem go use words whine you

No worry hand wey go meet you dey do press up 🫵

It's funny how this is some people's mentality and they're winning in life at the moment... God abeg help an helpless good heart.

He no hear wetin he talk, thief person money for you to buy 100m yatch. Nah that kind person you wan vote for

We go arrest you

Damn

Una Brain no carry say na AI? Okay....e carry but let's keep it funky.✌️

Agenda

See advise

Una Dey talk for this app o😂

No be Tinubu voice be this??

No try am ohhh

Keep playing

Lol 😂

are you sure is not AI

you are a fool if you think he said all those things without cracking 😂😂

Na ai o 😂😭

But I'll not

Keep pls

Na him talk am ?

Nah Al dey run am

He say make you bomb properly 😂

Why una dey even reply this mumu vote Tinubu make sure say you vote am.

You and Tinubu dey craze

Make I fess block you

He didn’t say this shaa, where him see sense to talk this kain thing

The yarn dey enter soul

real talk earning fuck that money, demand cheating stealing sum1 ideas to get at the Top

Who u help!?

Cr@zy how people think say nah the mam talk this thing nah Ai btw

Na God go punish u and the man
